Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See fight between a keke driver and a lady 😂
142,908 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

I like the guy way dey background. First tell the girl make she no spoil that keke ooo. That man on red na hidiot

@omoelerinjare Problems coming from Nigeria alone is enough to affect one’s mental health.

Who is the Idiot that is saying her husband and wife? Are you mad?

@realyobarnub The girl no wan leave her source of income 🤦♂️

The other guy nah correct guy. Nah the way he dey say idiot nah dey sweet me 😂😂😂

This woman na blackmailer jooor....drag her down....

Small thing now, if the guy no strong she go go tie am... Better say you dey soupy on the daily than to have anything to do with a yariba girl... You just dey risk your life

Everyone looks clean. Are you sure no be content?

The moment the man heard language he tried to be biased

Who be that useless man wey Wear red sef wey just Dey talk rubbish Dey side the girl like fool

Na by force 🤷♂️😂💀

Na wetin de ask de girl be dat😂

She just try to set the guy up See the way she shout at first

Make the guy jst be careful, because that gael may go any length to hurt him

She said he wound her inside nose 😀😀😀😀 this one na pure lair .

Source of income wan go ke lol 😂

Very destructive woman. You don't want to leave him. But you are quick to lie and set him up for blame. A dangerous human.

You see this type of couple? Na tomorrow night then go use fucking settle

Papa God bless you for that first question

First time I dey see say them nor support woman 😂😂😂

Na that misogynistic man for there save that guy. Dem wan use tribalism but misogyny no gree for dem. 😂

Thank God video dey

That girl na manipulator, make that guy run for him life. I love as men Dey fight for men

I be Igbo, she be Yorugba. You’re very useless to be dating a Yorugba woman

Dating a Yoruba girl is at your own risk ⚠️

Wetin happen 😂😂😂

People with mental issues dey o. No be everybody wey dress dey normal. Shine eyes.

😂😂

Wahala

@omoelerinjare Na konji oooo

My guy post

Aswell this girl won't leave the guy,
Ähnliche Videos
Sensitive content
Valentine's day drama already between a lady and a married man 😂😂😂😂😂
Chief Ikukuoma
87,887 Aufrufe • vor 7 Monaten
