Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See gift wey Jeriq give Carter Efe๐๐๐คฃ
291,114 Aufrufe โข vor 7 Tagen โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

First time watching cater this year Make I enter twitch asap I too love jeriq

Iyoo cartel ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ

Nothing wey Carter no Dey do for this money thing ๐

We need more clips to this stream

Him keep the remaining make him no regret am ๐

๐

I muted this while watching but I can hear Carter shouting OGBE in my head

Na that baki part sweet me die . Iyoo u too real

If you no dey smoke eh, na u go high pass people wey dey smoke ๐

Ogbe na joy giver

I go use comot 5k invest for dangote s refinary

Why kolu no de this settings?

Backy blessings๐

Money na water

Make NDLEA just burst ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Any man wey no dey smoke na woman ๐

Make he no run oh ๐

Ndlea???

@carterefe__ Your head go tear ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make he high first before anything lol

Smoke look good on cater efe

Hmmm

NBA young boy Umu Otu ๐๐ฅ๐ฅโค๏ธ

Backy dey cryyy

I wan Dey this settings ๐คฃ๐คฃ

Cater don craze

A lot of woods ๐๐ชต
รhnliche Videos
See wetin carter Efe do for money that year๐๐คฃ
๐ธb๐๐ซ๐ซ
108,003 Aufrufe โข vor 15 Tagen
