Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See wetin carter Efe do for money that year😂🤣
108,003 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Omo I’m happy for his growth

The journey to success no be beans ooo 😂

Cater Efe really hustle even up till now 😂😂

That new apprentice na werey 😂

Carter na hustler now

And Na when werey been de with wizkid before he meet Davido 🙀😂

Carter's content used to be peek Make e try dey drop once in a while naa

Thank God for growth 😂😂

e don tey wey he begin mad 😂

Back then was lit😂😂😂

This on Colos guy really trend for Facebook o 🤣🤣

Davido influence.. E get that time wey him dey shout machala up and down

Carter son don dey with one Yankee mama for Yankee like dis. 💕

Where that on colos Dey sef

Has he stopped doing it? Madness is his niche normally

Time is everyting in life utilize it well

Thanks God for his growth

And e dey fresh for e comedy days......now na so so bone I dey see

This guy don hustle

Cartefe almost mental for this internet 😭🤦🏾♂️ big up to him mehn 🔥😎

Anything for the bar

Ooo🤲

😂machalizzy

I miss this version of carter efe

I was there 🤣🤣🤣🤣🤣

That on colos guy 😂😂

View once

Funny

😹😹😹

Life na really on stages✨🥰
