Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See gift wey Jeriq give Carter Efe😂😂🤣
291,114 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
28 Yorum

First time watching cater this year Make I enter twitch asap I too love jeriq

Iyoo cartel 💯💯💯💯

Nothing wey Carter no Dey do for this money thing 😂

We need more clips to this stream

Him keep the remaining make him no regret am 😂

😂

I muted this while watching but I can hear Carter shouting OGBE in my head

Na that baki part sweet me die . Iyoo u too real

If you no dey smoke eh, na u go high pass people wey dey smoke 😂

Ogbe na joy giver

I go use comot 5k invest for dangote s refinary

Why kolu no de this settings?

Backy blessings😂

Money na water

Make NDLEA just burst 🤣🤣

🤣🤣🤣

Any man wey no dey smoke na woman 🌚

Make he no run oh 😂

Ndlea???

@carterefe__ Your head go tear 🤣🤣🤣🤣🤣

Make he high first before anything lol

Smoke look good on cater efe

Hmmm

NBA young boy Umu Otu 😂🔥🔥❤️

Backy dey cryyy

I wan Dey this settings 🤣🤣

Cater don craze

A lot of woods 😇🪵
