正在加载视频...

视频加载失败

See gift wey Jeriq give Carter Efe😂😂🤣

291,114 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

28 条评论

MESKANA 的头像
MESKANA7 天前

First time watching cater this year Make I enter twitch asap I too love jeriq

Uzoma Smith 🇨🇦 的头像
Uzoma Smith 🇨🇦7 天前

Iyoo cartel 💯💯💯💯

Etiblack 的头像
Etiblack7 天前

Nothing wey Carter no Dey do for this money thing 😂

Chooks★🌿 的头像
Chooks★🌿7 天前

We need more clips to this stream

wisdom 的头像
wisdom7 天前

Him keep the remaining make him no regret am 😂

FACTS💚📈 的头像
FACTS💚📈7 天前

😂

YOUNGSTAR TMF 的头像
YOUNGSTAR TMF7 天前

I muted this while watching but I can hear Carter shouting OGBE in my head

Ezenwa 😉 的头像
Ezenwa 😉7 天前

Na that baki part sweet me die . Iyoo u too real

Emeka ike 的头像
Emeka ike7 天前

If you no dey smoke eh, na u go high pass people wey dey smoke 😂

WICK 的头像
WICK7 天前

Ogbe na joy giver

Gibson'sblog 的头像
Gibson'sblog7 天前

I go use comot 5k invest for dangote s refinary

Spice 的头像
Spice7 天前

Why kolu no de this settings?

Yungest_47 的头像
Yungest_477 天前

Backy blessings😂

Woodberry 的头像
Woodberry7 天前

Money na water

Boywow 的头像
Boywow7 天前

Make NDLEA just burst 🤣🤣

Muazz🥷 的头像
Muazz🥷7 天前

🤣🤣🤣

TARIQ 🦅 的头像
TARIQ 🦅7 天前

Any man wey no dey smoke na woman 🌚

Geoffrey 的头像
Geoffrey7 天前

Make he no run oh 😂

BILLIANA FUji🦍🖤 的头像
BILLIANA FUji🦍🖤7 天前

Ndlea???

God take control 🀄️ATBK 的头像
God take control 🀄️ATBK7 天前

@carterefe__ Your head go tear 🤣🤣🤣🤣🤣

M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅 的头像
M̶E̶T̶H̶O̶D̶_🦅7 天前

Make he high first before anything lol

MESKANA 的头像
MESKANA7 天前

Smoke look good on cater efe

Lekki_boat 🚢⛵ 的头像
Lekki_boat 🚢⛵7 天前

Hmmm

Tochukwu 的头像
Tochukwu7 天前

NBA young boy Umu Otu 😂🔥🔥❤️

Klesh 的头像
Klesh7 天前

Backy dey cryyy

ZAKARIIIII 的头像
ZAKARIIIII7 天前

I wan Dey this settings 🤣🤣

尺ㄖ匚Ҝㄚ 的头像
尺ㄖ匚Ҝㄚ7 天前

Cater don craze

SIGNAGE MASTER 🎯🫟 的头像
SIGNAGE MASTER 🎯🫟7 天前

A lot of woods 😇🪵

相关视频

See as Carter Efe naked hood 😂😂😂😂
0:30

Sensitive content

See as Carter Efe naked hood 😂😂😂😂

Naomi

447,602 次观看 • 1 个月前