Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See people you dey follow do competition...
1,635,433 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

People stand for market they see this nonsense and nobodi fit flog this stupidity of ritual nonsense from him.. Everyone in that market is stupid i swear.

They suppose flog the person comot for there

They are mad men doing all it takes to have money

God abeg oo I think say na God the run am for them oo😂

Money wey no fit buy u Private jet talkless of 2021 camey

Them give am assignment

lol even Rx 350 You no go see money buy am after this rubbish

Omooo no be small ritual

Na content

Is this not a police station? They should arrest him na

Is this Paris? London? Barcelona?

I pity people wey still dey follow do competition for life

So I be good child and my parents vex for me

In a same society he'd be arrested and taken to a psychiatric hospital

😭😂

As how? Omo

God abeg oo

Ppl get mind

😂😂

Man or woman? and why is nobody saying anything

Maraboutage

Old video

at least ,she likely is clean.

Is that a police station when it panned?

And they allow him

This one na content na

If na Lagos I swear he or she no go fit try am before better slap land on him or her

Na why I no like to dey go market be dis

Nah why I like north hisbah go don flog nonsense

@BossMan_Ola

You go baff soap Abi you no go baff?

AI jare Look at the movement of people

omg not in my country fgs 🙆🏿😭
Benzer Videolar
Sensitive content
Lmao 🤣 you wey no get 20m, where you wan see am? People that know me well here, know me for my talk and do and transparency. Ur papa think say I go Dey lie? Again na Babangida squad you dey follow talk Send your 20m first ore
FagAlex GDS
238,061 görüntüleme • 2 ay önce
Sensitive content
Moment peller reveals he wasn’t having s3x in his last relationship🤯 “Them dey give you doggy you dey do rubbish, if to say I dey see wetin you dey see eh”
Beri🌚
274,136 görüntüleme • 8 ay önce
