Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See real man 😫🥹
26,197 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Hope say u see say na polygamy ooooo

😂😂😂😂

You can see he's not protecting only one woman.

His wife and family joor 😂

After they don pass finish... I go catch that idiot,use am do pepper soup...He dey craze 😡😡😡

Hehe 😂

Yesna 🤣

If woman call u real man, ur own don finish

Oh! Theirs is patriarchy in animal kingdom 🤣😂 Feminist won’t like this

at least the female ones no dey call am misoginist

Hope you will allow me marry as much as I want

Real man wey ah go use car 🚗 scatter him two two tiny legs ? 😂

Make I no talk

He’s a Nigerian

I hope you also notice the number of women he needed to become a real man

Not in human bro they are far better than us no willingness but there's no cook gay or lesbo chicken we all man out on earth with rotten behaviors

That's so sad to hear about someone's struggle with masculinity stereotypes! #StandTogether 💔

Sha una de see the women many o🙄🤣🤣🤣🤣

E get luckbsay nobi for my side e do this ribbish

BCS of Opueh... What a finished man

Are they pregnant

Intentional man

Real man indeed 😂

real man

E no panic o

Even for Animal kingdom,na still women dey coz men problem🤦🏾♂️

Real man go still suffer😂😂

If man never die he no go real ooo.. 😆 🤣 😂

"see real man" December go soon reach no worry.

This is funny 🤣 Most likely AI

The tin shook me

Thank God say the post talk about more than one woman

Can you allow ur men to marry more women

😁😁😁

Did I ask you to do it for me ??? Na wetin you go hear at the end

He left after a crow.... such a finished cock😢😅 You go cry, no worry.
Похожие видео
I love to see a man who wants to be a real dad 🥹
NO CONTEXT HUMANS
68,084 просмотров • 5 месяцев назад
