Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See set up๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

428,010 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von CEOBUKS
CEOBUKSvor 1 Jahr

Funny how man is more scared of pregnancy than STD

Profilbild von KYZ
KYZvor 1 Jahr

STD watching you withdrawing because you don't want to get the girl pregnant

Profilbild von adisaedu
adisaeduvor 1 Jahr

If he reach your turn do am like that ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jolly Gyara Enoch
Jolly Gyara Enochvor 1 Jahr

Werey sey you agent of pregnancy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von GOJO
GOJOvor 1 Jahr

Your agent of darkness, who goes you

Profilbild von EMMARH ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
EMMARH ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 1 Jahr

I know what I'll take, na so Emeka turn father of three ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Testiman
Testimanvor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Omo I had the same issue, my babe wanted to set me up the same way but I refusedoo me wey Neva chop belleful make another person can spoil my life.

Profilbild von Infidel
Infidelvor 1 Jahr

Agent of pregnancy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Classical bliz๐Ÿชผ
Classical bliz๐Ÿชผvor 1 Jahr

Las las, she go later Dey call you say why donโ€™t you ask if i have seen my Period ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von RAD
RADvor 1 Jahr

Just take a good look at the madness they now call skit. Everyone now goes about normalizing immorality & filthy content, as if it is normal for mental consumption. Regardless of how often we warn you daily of Godโ€™s judgment, you keep coming up with even more detestable content.

Profilbild von ๐Ÿ•Š๏ธSorChi
๐Ÿ•Š๏ธSorChivor 1 Jahr

Sie kanda, Rie kanda, Taa kanda, Noo kanda๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Malaika
Malaikavor 1 Jahr

Agent of Pregnancy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kush Alabi ๐“ƒตโ„ข
Kush Alabi ๐“ƒตโ„ขvor 1 Jahr

Who goes you, come out you evil spirit ๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von Fynecountry Donald
Fynecountry Donaldvor 1 Jahr

Christianity too dey tolerance I swear cos if not

Profilbild von Kay-Kush
Kay-Kushvor 1 Jahr

Sie kanda..(cook kanda) rie kanda(eat kanda) Taa kanda (chew kanda) Loo kanda (swallow kanda)

Profilbild von Bayo Ote$
Bayo Ote$vor 1 Jahr

If e reach your turn no turn pastor ๐Ÿคฃ

Profilbild von Real Bishop
Real Bishopvor 1 Jahr

Na so 1 babe dey ask me say why I never get pikin, say I be fine boy na same babe con dey tell me say why I dey stress myself dey pull out, say she be nurse and she know hw to take care of herself say make I no do like that again I con say ok, omo I do like that again oo ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Anetoryofthefederalrepublicof๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Anetoryofthefederalrepublicof๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

If e reach your turn go pour inside ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎbethchigo๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ท
๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎbethchigo๐Ÿ‡ฑ๐Ÿ‡ทvor 1 Jahr

Una too do all this Christian skits makers,can you see a Muslim content creator using quran or Muhammad to do skits?

Profilbild von Eghosa Igbins
Eghosa Igbinsvor 1 Jahr

This is fu*k crazy ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Freemanโšฝ๏ธ๐Ÿ€๐ŸŽพ
Freemanโšฝ๏ธ๐Ÿ€๐ŸŽพvor 1 Jahr

Pregnancy is even better than the STI you will have. You'll regret it for a long time.

Profilbild von B๐ŸŽ‰
B๐ŸŽ‰vor 1 Jahr

Na so my ex do me till today we no see period ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oluwaseun Olayinka
Oluwaseun Olayinkavor 1 Jahr

From carrying condom to carrying bible . You are a fool

Profilbild von The Holistic Alayes. ๐Ÿ‡๐Ÿฟ
The Holistic Alayes. ๐Ÿ‡๐Ÿฟvor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚ omolomo! Senior man sharply start to bind ni sha

Profilbild von eazitech
eazitechvor 1 Jahr

Lmaooo ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ€˜gbeja
โ€˜gbejavor 1 Jahr

The transformation for me is DIVINE๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Prince Omob@
Prince Omob@vor 1 Jahr

What is funny here now big Foooool... Na Bible you take dey do your stupid nonsense skit. Can you use the Quran like this. If them nor go born you... Hand go soon touch una wey dey insult Bible.

Profilbild von CALL_MI_TEEE.EM๐Ÿ’ซ
CALL_MI_TEEE.EM๐Ÿ’ซvor 1 Jahr

Which one be u no like protection ashawo girl

Profilbild von Vwoke Kesiena
Vwoke Kesienavor 1 Jahr

I believe these guys are not Christians . You get the mind to carry the Holy Bible for your useless skit if you get mind go carry Quran and see. Please stop these kind of skits.

Profilbild von AKINOLA
AKINOLAvor 1 Jahr

Werey ๐Ÿ˜‚

Profilbild von NR~VRC๐Ÿก
NR~VRC๐Ÿกvor 1 Jahr

Na set up ohhh๐Ÿคฃ

Profilbild von PlanetRawFacts ๐Ÿค—
PlanetRawFacts ๐Ÿค—vor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ Mennnnn Very educative ๐Ÿ‘

ร„hnliche Videos