Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See set up๐๐ญ
428,010 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Funny how man is more scared of pregnancy than STD

STD watching you withdrawing because you don't want to get the girl pregnant

If he reach your turn do am like that ๐

Werey sey you agent of pregnancy๐๐๐

Your agent of darkness, who goes you

I know what I'll take, na so Emeka turn father of three ๐

๐๐ Omo I had the same issue, my babe wanted to set me up the same way but I refusedoo me wey Neva chop belleful make another person can spoil my life.

Agent of pregnancy ๐

Las las, she go later Dey call you say why donโt you ask if i have seen my Period ๐๐

Just take a good look at the madness they now call skit. Everyone now goes about normalizing immorality & filthy content, as if it is normal for mental consumption. Regardless of how often we warn you daily of Godโs judgment, you keep coming up with even more detestable content.

Sie kanda, Rie kanda, Taa kanda, Noo kanda๐๐๐๐

Agent of Pregnancy ๐

Who goes you, come out you evil spirit ๐๐๐๐๐

Christianity too dey tolerance I swear cos if not

Sie kanda..(cook kanda) rie kanda(eat kanda) Taa kanda (chew kanda) Loo kanda (swallow kanda)

If e reach your turn no turn pastor ๐คฃ

Na so 1 babe dey ask me say why I never get pikin, say I be fine boy na same babe con dey tell me say why I dey stress myself dey pull out, say she be nurse and she know hw to take care of herself say make I no do like that again I con say ok, omo I do like that again oo ๐คฃ๐คฃ

If e reach your turn go pour inside ๐

Una too do all this Christian skits makers,can you see a Muslim content creator using quran or Muhammad to do skits?

This is fu*k crazy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Pregnancy is even better than the STI you will have. You'll regret it for a long time.

Na so my ex do me till today we no see period ๐ญ๐๐

From carrying condom to carrying bible . You are a fool

๐ omolomo! Senior man sharply start to bind ni sha

Lmaooo ๐ ๐

The transformation for me is DIVINE๐๐๐๐

What is funny here now big Foooool... Na Bible you take dey do your stupid nonsense skit. Can you use the Quran like this. If them nor go born you... Hand go soon touch una wey dey insult Bible.

Which one be u no like protection ashawo girl

I believe these guys are not Christians . You get the mind to carry the Holy Bible for your useless skit if you get mind go carry Quran and see. Please stop these kind of skits.

Werey ๐

Na set up ohhh๐คฃ

๐ ๐ Mennnnn Very educative ๐
