Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See set up😂😭

428,010 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля CEOBUKS
CEOBUKS1 год назад

Funny how man is more scared of pregnancy than STD

Фото профиля KYZ
KYZ1 год назад

STD watching you withdrawing because you don't want to get the girl pregnant

Фото профиля adisaedu
adisaedu1 год назад

If he reach your turn do am like that 😂

Фото профиля Jolly Gyara Enoch
Jolly Gyara Enoch1 год назад

Werey sey you agent of pregnancy😂😂😂

Фото профиля GOJO
GOJO1 год назад

Your agent of darkness, who goes you

Фото профиля EMMARH 🇳🇬 🇺🇸
EMMARH 🇳🇬 🇺🇸1 год назад

I know what I'll take, na so Emeka turn father of three 😂

Фото профиля Testiman
Testiman1 год назад

😂😂 Omo I had the same issue, my babe wanted to set me up the same way but I refusedoo me wey Neva chop belleful make another person can spoil my life.

Фото профиля Infidel
Infidel1 год назад

Agent of pregnancy 😂

Фото профиля Classical bliz🪼
Classical bliz🪼1 год назад

Las las, she go later Dey call you say why don’t you ask if i have seen my Period 😂💔

Фото профиля RAD
RAD1 год назад

Just take a good look at the madness they now call skit. Everyone now goes about normalizing immorality & filthy content, as if it is normal for mental consumption. Regardless of how often we warn you daily of God’s judgment, you keep coming up with even more detestable content.

Фото профиля 🕊️SorChi
🕊️SorChi1 год назад

Sie kanda, Rie kanda, Taa kanda, Noo kanda😂😂😂😂

Фото профиля Malaika
Malaika1 год назад

Agent of Pregnancy 😂

Фото профиля Kush Alabi 𓃵™
Kush Alabi 𓃵™1 год назад

Who goes you, come out you evil spirit 😆😆😆😆😆

Фото профиля Fynecountry Donald
Fynecountry Donald1 год назад

Christianity too dey tolerance I swear cos if not

Фото профиля Kay-Kush
Kay-Kush1 год назад

Sie kanda..(cook kanda) rie kanda(eat kanda) Taa kanda (chew kanda) Loo kanda (swallow kanda)

Фото профиля Bayo Ote$
Bayo Ote$1 год назад

If e reach your turn no turn pastor 🤣

Фото профиля Real Bishop
Real Bishop1 год назад

Na so 1 babe dey ask me say why I never get pikin, say I be fine boy na same babe con dey tell me say why I dey stress myself dey pull out, say she be nurse and she know hw to take care of herself say make I no do like that again I con say ok, omo I do like that again oo 🤣🤣

Фото профиля Anetoryofthefederalrepublicof🇳🇬
Anetoryofthefederalrepublicof🇳🇬1 год назад

If e reach your turn go pour inside 😂

Фото профиля 🇫🇮bethchigo🇱🇷
🇫🇮bethchigo🇱🇷1 год назад

Una too do all this Christian skits makers,can you see a Muslim content creator using quran or Muhammad to do skits?

Фото профиля Eghosa Igbins
Eghosa Igbins1 год назад

This is fu*k crazy 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Freeman⚽️🏀🎾
Freeman⚽️🏀🎾1 год назад

Pregnancy is even better than the STI you will have. You'll regret it for a long time.

Фото профиля B🎉
B🎉1 год назад

Na so my ex do me till today we no see period 😭💔😂

Фото профиля Oluwaseun Olayinka
Oluwaseun Olayinka1 год назад

From carrying condom to carrying bible . You are a fool

Фото профиля The Holistic Alayes. 🏇🏿
The Holistic Alayes. 🏇🏿1 год назад

😂 omolomo! Senior man sharply start to bind ni sha

Фото профиля eazitech
eazitech1 год назад

Lmaooo 😂 😂

Фото профиля ‘gbeja
‘gbeja1 год назад

The transformation for me is DIVINE😂😂😂😂

Фото профиля Prince Omob@
Prince Omob@1 год назад

What is funny here now big Foooool... Na Bible you take dey do your stupid nonsense skit. Can you use the Quran like this. If them nor go born you... Hand go soon touch una wey dey insult Bible.

Фото профиля CALL_MI_TEEE.EM💫
CALL_MI_TEEE.EM💫1 год назад

Which one be u no like protection ashawo girl

Фото профиля Vwoke Kesiena
Vwoke Kesiena1 год назад

I believe these guys are not Christians . You get the mind to carry the Holy Bible for your useless skit if you get mind go carry Quran and see. Please stop these kind of skits.

Фото профиля AKINOLA
AKINOLA1 год назад

Werey 😂

Фото профиля NR~VRC🏡
NR~VRC🏡1 год назад

Na set up ohhh🤣

Фото профиля PlanetRawFacts 🤗
PlanetRawFacts 🤗1 год назад

😂 😂 Mennnnn Very educative 👍

Похожие видео