Loading video...
Video Failed to Load
See this Werey voice as e sweet ๐ญ๐
10 Comments

Dunlop Daddy1 year ago
Nah him coursemate be this..asiri abo

Bigsam๐งข๐1 year ago
Guy ๐ i get one weyrey self wey be say if we go mechanic place go service our cars and these people pass ehn!! Chai ๐ wahala don jam agbako!! E go call dem, dem go sing e go dance wella wey e go sweat con dash dem money, on 2 occasions like 3k, 5k, that shii dey muzz me ๐

IRE1 year ago
When You don finally meet ur ancestors

sisi oloju ede๐ฆ1 year ago
Ashiri a bo mama ๐

Marty_Happy1 year ago
Alumnus ๐

alfa__ozildollar1 year ago
Thanks for the repost maโam, I really appreciate I love you 4L maโam ๐ญ๐ญโค๏ธ

๐ซ1 year ago
Mateen suppose dey this video ๐ญ๐ญ๐

OLA!1 year ago
What is this na ๐๐๐

Bamidele1 year ago
Nothing wey them won tell me this guy na former begger๐ญ๐

king tbest1 year ago
Na old beggars association he dey ๐
Related Videos
1:48
Sensitive content
So ugly girls obough sweet pass fine girl obough. This girl nah werey ๐
๐๐ฌ๐๐ค๐ฒ๐๐๐
61,588 views โข 1 year ago
