Loading video...
Video Failed to Load
See this Werey voice as e sweet 😭😂
10 Comments

Dunlop Daddy1 year ago
Nah him coursemate be this..asiri abo

Bigsam🧢💎1 year ago
Guy 😂 i get one weyrey self wey be say if we go mechanic place go service our cars and these people pass ehn!! Chai 😂 wahala don jam agbako!! E go call dem, dem go sing e go dance wella wey e go sweat con dash dem money, on 2 occasions like 3k, 5k, that shii dey muzz me 😂

IRE1 year ago
When You don finally meet ur ancestors

sisi oloju ede🦐1 year ago
Ashiri a bo mama 😂

Marty_Happy1 year ago
Alumnus 😂

alfa__ozildollar1 year ago
Thanks for the repost ma’am, I really appreciate I love you 4L ma’am 😭😭❤️

🍫1 year ago
Mateen suppose dey this video 😭😭😂

OLA!1 year ago
What is this na 😂😂😂

Bamidele1 year ago
Nothing wey them won tell me this guy na former begger😭😂

king tbest1 year ago
Na old beggars association he dey 😂
