正在加载视频...
视频加载失败
Who be this werey ?😭😂💔
130,309 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
33 条评论

Omo this video the make me remember my Grandpa, they won use Radio news wound us that year

Radio presenter

Igbeyin mass communication student 😂

Mass communication final year project 😂

Mass communication final year project 😂,, He don listen to radio tire 😂😂😂😂😂😂

Nah so dem dey take spoil electronics tomorrow dem go return sey e no hood

I don’t know what he’s saying, but I hate it when radio stations and their presenters do this. 😂

Werey just full Ibadan

Na wetin dey sup be this if you suppose dey Radio station dey do presenter but your parent insist say na Mechanical engineering make you go study 😂

Na his face for here make me laugh

This kind radio station Dey make person sleep for hot afternoon

Person wa be art and design for polyibadan That Tope Gbadebo is my niece 😂😂😂😂

Dem suppose fence Ibadan 😂😂

Na you post am Na we you dey ask

Nothing you won tell me this guy dey work for radio station 😂

10 tubers of yam and irish available at 40k Free delivery nationwide

Why’s this video making me miss those holiday stays with my grandma in ibadan in the 90s😂

Werey don listen to fresh Dm die

Baba dey practice for him future career 😂🤣

@MuyusOmotolani Malaria dey do him intestine

Early friday morning 😂

My ibadan ppl ooo😂😂😂

Every morning in osun state back then

Everybody with their werey 😅😅😅🤣🤣🤣 Werey lanfi n wo werey 😅😅🤣 Abeg Follow 4 follow 🙏🙏

Ibadan OAPs

😂😂😂😂😂😂🫵🫵🫵🫵🫵…. I’m sure na Ibadan boy

@mrolaoluwa 😂😂😂😂

If you nor understand yoruba gather here 😂😂

Come learn

@TheNwakaibeya those radio people no go kii person 😭😂

Ibadan OAPs😄

me self no sabi am

Someone need to do us Friday show as well ,especially university campus radio
相关视频
Sensitive content
The werey even buy car. GOD 😭😂😂💔💔
F E E Z
184,732 次观看 • 4 个月前
Sensitive content
This werey boy 😭💔
Oyindamola🙄
97,289 次观看 • 8 个月前
