Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See waiting Carter the do his US ๐บ๐ธ babe ๐๐๐
431,384 Aufrufe โข vor 9 Tagen โขvia X (Twitter)
27 Kommentare

@carterefe__ Make anything do that babe waist ๐๐๐๐

@carterefe__ Be like the babe mad pass am๐

@rynenzo @carterefe__ Guy na suplex be that nahhhhh ๐๐

@rynenzo @carterefe__ Carter girl wey u suppose say make kolu dey with her

@carterefe__ This guy can never be normal for once ๐๐

@carterefe__ That girl never understand wetin she enter๐

@carterefe__ Even the girl sef no dey ok for head ๐๐

@carterefe__ Poco Lee go just the laugh am ๐ฅฒ

@carterefe__ Try get person where match your energy ๐

@carterefe__ Carter becareful after you done use her finish no let her come later reason your matter for 2027 cus e no go funny if you later left the gurl.

@carterefe__ Carter get update. No worry

@Dicksonemmy11 @carterefe__ Carter creativity is peak ๐ฌ

@carterefe__ Why she dey shout?

@rynenzo @carterefe__ Poco lee go just be like this life done dey disburse small small

@carterefe__ Omo make he sha Dey careful

@carterefe__ Carter don mad before for him past life ๐

@carterefe__ ๐๐๐๐

@carterefe__ Carter no trust kolu to keep him babe with her for a week

@carterefe__ Carter always creative with his studio setups ๐

@carterefe__ ๐

@carterefe__

@carterefe__ Tf ๐ญ๐ญ๐ญ

@carterefe__ Carter no wear boxer ni ๐

@carterefe__ Where he for see this one?

@carterefe__ The girl ๐ง even worse ๐๐

@rynenzo @carterefe__ The girl dey fra pass Carter ๐

@carterefe__ ๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Bro, Carter Efe and him US babe relationship no be content o!๐ Omo, see deep kiss.๐คฏโฅ๏ธ
Deejay_Sequence
197,010 Aufrufe โข vor 4 Tagen
