Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See settings babe o๐๐
86,825 Aufrufe โข vor 5 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

She don rage bait you jaree ๐น๐น

Collect back your money abeg๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make u still thank God say she come and still updating u than those thief wey to carry ur money Japa

Collect ur 19k bro ๐น 500 for to and fro to her papa house

You don go carry wahala๐

Holding an iPhone 17 pro max and not being able to afford 20k transport is so unlawful

Omoh dis girl dey rage bait gan

Take am play first ๐๐๐๐๐๐๐๐

Humble you no get sense ๐๐๐ Leave the money for am nah

D girl dey ragebait gann o๐๐

Them get format ehn Make the cab carry you come make gate I go payโฆ..thief ๐๐

Sharp girl๐๐

Atleast she come

she sha come ๐๐

Guyyy ๐โค๏ธ

๐

Humble send money hmm?

๐๐๐

So this nurse set like this

โขIKIGAI

๐๐๐

๐๐

Humble really sent the money ๐ฅบ๐ฅบ

settings buruku๐๐

funny enough i get plenty of this kind girls for my dm ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Werey ๐

๐๐

๐๐๐ญ

๐

Settings every where lol ๐

Na treck e treck

๐๐๐

She even showed up Many of dem no go come
