Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See wetin married man dey do 😭😭😂
59,184 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

He is learning how to play with kids when dey arrive 😂😂

His playfulness is what makes him to earn money. Sometimes simplicity is better. When you know too much atimes, you won’t start anything good because you would have criticized it 100% before giving it a try and then you end up not doing it.

abeg if Person send you this picture wetin e mean

Wetin u con dey do 😒🥱

You go marry na abii they forbid marriage for your family?

Hahaha 😆 wetin you wan mk he do nah 🤣 😂 😆

Atleast he do something Watin you see do 😂💔

Omohh his children go daft ehhhh….

@cal_mhe_iva What is wrong with advertising the toys do like say u no sabi Wetin e de do you this girl wey your thinking faculty de condom and tissue

Without infection 🙂

Na this one make sense 😂 pass 🤡

E better to de do this one dan to de Cary infection up and down

Omo nah true waiting ivana talk married man waiting be all this nah 🤣🤣🤣🤣

E Don set lol 😂

Married man 👞🤣🤣🤣

🤣🤣🤣

Brr is just happy it joy 🎉

Who tell you say nah married man?

But e better pass some person way dey chase him feature husband with pipe📯 to put for him yansh

Na real man e be na why

Married boy rather madam...🤣🤣🤣

Lol Ivana you go blame them.. What to do now... As them done marriage, nah to stay marriage and avoid single lady's

Make married man no Dey play again ?

Nigeria is a joke 😂

Person wey hin life don ivana 😂

This guy never change

Lol 😂

😂😂😂😂

😅😅😅

In

Omo e hard o😂🤦🏽

See wetin person wey get infection dey post

This boy never complete 18 years old Una fit think say I the play

@cal_mhe_iva 😂😂
