Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See wetin married man dey do 😭😭😂

59,184 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля SAPA_HOST
SAPA_HOST1 месяц назад

He is learning how to play with kids when dey arrive 😂😂

Фото профиля folakunle Olajide
folakunle Olajide1 месяц назад

His playfulness is what makes him to earn money. Sometimes simplicity is better. When you know too much atimes, you won’t start anything good because you would have criticized it 100% before giving it a try and then you end up not doing it.

Фото профиля Harrywise
Harrywise1 месяц назад

abeg if Person send you this picture wetin e mean

Фото профиля Naija Gist
Naija Gist1 месяц назад

Wetin u con dey do 😒🥱

Фото профиля europefunds
europefunds1 месяц назад

You go marry na abii they forbid marriage for your family?

Фото профиля Skinblack OG
Skinblack OG1 месяц назад

Hahaha 😆 wetin you wan mk he do nah 🤣 😂 😆

Фото профиля Lisa Rose
Lisa Rose1 месяц назад

Atleast he do something Watin you see do 😂💔

Фото профиля Adeolu Oni
Adeolu Oni1 месяц назад

Omohh his children go daft ehhhh….

Фото профиля wagonxspray
wagonxspray1 месяц назад

@cal_mhe_iva What is wrong with advertising the toys do like say u no sabi Wetin e de do you this girl wey your thinking faculty de condom and tissue

Фото профиля Duk
Duk1 месяц назад

Without infection 🙂

Фото профиля Don Madson
Don Madson1 месяц назад

Na this one make sense 😂 pass 🤡

Фото профиля MC001
MC0011 месяц назад

E better to de do this one dan to de Cary infection up and down

Фото профиля B.Roy
B.Roy1 месяц назад

Omo nah true waiting ivana talk married man waiting be all this nah 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля ShopwithBiggest_Jinn.
ShopwithBiggest_Jinn.1 месяц назад

E Don set lol 😂

Фото профиля PapiLo Jr💲
PapiLo Jr💲1 месяц назад

Married man 👞🤣🤣🤣

Фото профиля MUSBILLA🌟
MUSBILLA🌟1 месяц назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Shepherd🥀🌎
Shepherd🥀🌎1 месяц назад

Brr is just happy it joy 🎉

Фото профиля FEMZY101
FEMZY1011 месяц назад

Who tell you say nah married man?

Фото профиля 𝙰𝙱𝚄 𝙳𝙰𝙶𝚁𝙴𝙴𝙽 9
𝙰𝙱𝚄 𝙳𝙰𝙶𝚁𝙴𝙴𝙽 91 месяц назад

But e better pass some person way dey chase him feature husband with pipe📯 to put for him yansh

Фото профиля BOBO
BOBO1 месяц назад

Na real man e be na why

Фото профиля NAAM-YIN 🥸
NAAM-YIN 🥸1 месяц назад

Married boy rather madam...🤣🤣🤣

Фото профиля Reeky01
Reeky011 месяц назад

Lol Ivana you go blame them.. What to do now... As them done marriage, nah to stay marriage and avoid single lady's

Фото профиля Oladire
Oladire1 месяц назад

Make married man no Dey play again ?

Фото профиля Francisco
Francisco1 месяц назад

Nigeria is a joke 😂

Фото профиля Bolu
Bolu1 месяц назад

Person wey hin life don ivana 😂

Фото профиля Damzkid Dc
Damzkid Dc1 месяц назад

This guy never change

Фото профиля EMMANUEL
EMMANUEL1 месяц назад

Lol 😂

Фото профиля LACOSTER 🌴
LACOSTER 🌴1 месяц назад

😂😂😂😂

Фото профиля Oyirwoth byron
Oyirwoth byron1 месяц назад

😅😅😅

Фото профиля Temitope
Temitope1 месяц назад

In

Фото профиля Aboagye Vincent
Aboagye Vincent1 месяц назад

Omo e hard o😂🤦🏽

Фото профиля Julius Amos
Julius Amos1 месяц назад

See wetin person wey get infection dey post

Фото профиля TiZY
TiZY1 месяц назад

This boy never complete 18 years old Una fit think say I the play

Фото профиля young🦅
young🦅1 месяц назад

@cal_mhe_iva 😂😂

Похожие видео