Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

See wetin married man dey do 😭😭😂

59,184 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

SAPA_HOST profil fotoğrafı
SAPA_HOST1 ay önce

He is learning how to play with kids when dey arrive 😂😂

folakunle Olajide profil fotoğrafı
folakunle Olajide1 ay önce

His playfulness is what makes him to earn money. Sometimes simplicity is better. When you know too much atimes, you won’t start anything good because you would have criticized it 100% before giving it a try and then you end up not doing it.

Harrywise profil fotoğrafı
Harrywise1 ay önce

abeg if Person send you this picture wetin e mean

Naija Gist profil fotoğrafı
Naija Gist1 ay önce

Wetin u con dey do 😒🥱

europefunds profil fotoğrafı
europefunds1 ay önce

You go marry na abii they forbid marriage for your family?

Skinblack OG profil fotoğrafı
Skinblack OG1 ay önce

Hahaha 😆 wetin you wan mk he do nah 🤣 😂 😆

Lisa Rose profil fotoğrafı
Lisa Rose1 ay önce

Atleast he do something Watin you see do 😂💔

Adeolu Oni profil fotoğrafı
Adeolu Oni1 ay önce

Omohh his children go daft ehhhh….

wagonxspray profil fotoğrafı
wagonxspray1 ay önce

@cal_mhe_iva What is wrong with advertising the toys do like say u no sabi Wetin e de do you this girl wey your thinking faculty de condom and tissue

Duk profil fotoğrafı
Duk1 ay önce

Without infection 🙂

Don Madson profil fotoğrafı
Don Madson1 ay önce

Na this one make sense 😂 pass 🤡

MC001 profil fotoğrafı
MC0011 ay önce

E better to de do this one dan to de Cary infection up and down

B.Roy profil fotoğrafı
B.Roy1 ay önce

Omo nah true waiting ivana talk married man waiting be all this nah 🤣🤣🤣🤣

ShopwithBiggest_Jinn. profil fotoğrafı
ShopwithBiggest_Jinn.1 ay önce

E Don set lol 😂

PapiLo Jr💲 profil fotoğrafı
PapiLo Jr💲1 ay önce

Married man 👞🤣🤣🤣

MUSBILLA🌟 profil fotoğrafı
MUSBILLA🌟1 ay önce

🤣🤣🤣

Shepherd🥀🌎 profil fotoğrafı
Shepherd🥀🌎1 ay önce

Brr is just happy it joy 🎉

FEMZY101 profil fotoğrafı
FEMZY1011 ay önce

Who tell you say nah married man?

𝙰𝙱𝚄 𝙳𝙰𝙶𝚁𝙴𝙴𝙽 9 profil fotoğrafı
𝙰𝙱𝚄 𝙳𝙰𝙶𝚁𝙴𝙴𝙽 91 ay önce

But e better pass some person way dey chase him feature husband with pipe📯 to put for him yansh

BOBO profil fotoğrafı
BOBO1 ay önce

Na real man e be na why

NAAM-YIN 🥸 profil fotoğrafı
NAAM-YIN 🥸1 ay önce

Married boy rather madam...🤣🤣🤣

Reeky01 profil fotoğrafı
Reeky011 ay önce

Lol Ivana you go blame them.. What to do now... As them done marriage, nah to stay marriage and avoid single lady's

Oladire profil fotoğrafı
Oladire1 ay önce

Make married man no Dey play again ?

Francisco profil fotoğrafı
Francisco1 ay önce

Nigeria is a joke 😂

Bolu profil fotoğrafı
Bolu1 ay önce

Person wey hin life don ivana 😂

Damzkid Dc profil fotoğrafı
Damzkid Dc1 ay önce

This guy never change

EMMANUEL profil fotoğrafı
EMMANUEL1 ay önce

Lol 😂

LACOSTER 🌴 profil fotoğrafı
LACOSTER 🌴1 ay önce

😂😂😂😂

Oyirwoth byron profil fotoğrafı
Oyirwoth byron1 ay önce

😅😅😅

Temitope profil fotoğrafı
Temitope1 ay önce

In

Aboagye Vincent profil fotoğrafı
Aboagye Vincent1 ay önce

Omo e hard o😂🤦🏽

Julius Amos profil fotoğrafı
Julius Amos1 ay önce

See wetin person wey get infection dey post

TiZY profil fotoğrafı
TiZY1 ay önce

This boy never complete 18 years old Una fit think say I the play

young🦅 profil fotoğrafı
young🦅1 ay önce

@cal_mhe_iva 😂😂