Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See Wetin Peller dey do, Jarvis had to quickly caution him 😭😂

509,250 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Big Bramo 🧙🏻‍♂️
Big Bramo 🧙🏻‍♂️1 месяц назад

Lil man is having a fulfilling start to life while some old folks still hating outside their unreasonable lifestyle

Фото профиля Damius
Damius1 месяц назад

joy wan wound lover boy and lover girl. Love is beautiful when you're with right person

Фото профиля Oju Dollar💸🇳🇬
Oju Dollar💸🇳🇬1 месяц назад

So happy for them, lord Jesus please don’t ever let me be sad for them in the news ever!🥲☺️❤️

Фото профиля BigChaser💰💼
BigChaser💰💼1 месяц назад

Nobody happy reach Peller this period 😂

Фото профиля Viral videos
Viral videos1 месяц назад

Caution as how person wey he don marry already una sure say this boy fit get authority for this marriage

Фото профиля KING KAIZEN 👑 改善の王
KING KAIZEN 👑 改善の王1 месяц назад

I can't wait for before and after I am definitely saving this

Фото профиля 𝕊𝕦𝕟𝕤𝕙𝕚𝕟𝕖☀
𝕊𝕦𝕟𝕤𝕙𝕚𝕟𝕖☀1 месяц назад

The problem is they will continue to live for social Media people Because their lives are all focused on the media Once they stop They’ll lose relevance. So for their own good I hope they thinking about strategies to follow. Cos it won’t be like this all along

Фото профиля Thopeyz
Thopeyz1 месяц назад

This Jarvis should leave this poor boy to dance nah😂🤲

Фото профиля Spygrafix Dah Kreathief
Spygrafix Dah Kreathief1 месяц назад

Peller: Make I see wetin I just paid for. Jarvis: Calm down na make we reach house first bros 😭😂

Фото профиля Damilare Samuel (Quiv)
Damilare Samuel (Quiv)1 месяц назад

I am just seeing two people in love❤

Фото профиля Abotobiri
Abotobiri1 месяц назад

Na Toto dey sweet this small boy

Фото профиля ORIADE❤️👑
ORIADE❤️👑1 месяц назад

Before the signature 🤣 and after. See love now

Фото профиля Charity
Charity1 месяц назад

See as Peller dey form Marriage sweet no be small, Jarvis no even know wetin e take do

Фото профиля SIMBALIBA 1 of AFrica #SIMLife🌍💎
SIMBALIBA 1 of AFrica #SIMLife🌍💎1 месяц назад

Peller is Drunk in love and he’s happy. God bless and keep their marriage

Фото профиля slave of Truth
slave of Truth1 месяц назад

Caution him for his own full package? I don't understand 😞

Фото профиля God's Business
God's Business1 месяц назад

This can turn out to be a very successful marriage since one partner is an olodo. Peler's heart is red ♥️

Фото профиля blessing bella
blessing bella1 месяц назад

Jarvis carry belle nothing person want tell me

Фото профиля DTN 🔥
DTN 🔥1 месяц назад

Omo this girl no love this peller

Фото профиля Hassan Hamigo 🇳🇬🇵🇹
Hassan Hamigo 🇳🇬🇵🇹1 месяц назад

This marriage na Jarvis be the head and protector of the family

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

Steeze wan finish Jarvis. Na woman dey happy pass for marriage but why peller own con different?

Фото профиля Sleemmedia
Sleemmedia1 месяц назад

Peller na Werey i swear… small small iyawo peller u get belle ooo

Фото профиля RJ McLeod Contractors
RJ McLeod Contractors1 месяц назад

This there wedding looks like content 🤷😅

Фото профиля Defender that doesn’t defend👸🤴
Defender that doesn’t defend👸🤴1 месяц назад

They look happy and excited, I’m happy for them too 💯

Фото профиля Rems
Rems1 месяц назад

That’s how she left her career in the mud…. That Ai shit would have really taken her to places. Anyways, congratulations 🎉

Фото профиля Daniel Ifesinachi
Daniel Ifesinachi1 месяц назад

Peller just wan go house go off that clothe lol , he don win

Фото профиля Elis Adisa
Elis Adisa1 месяц назад

Love how she's carrying her belle with grace. Sorry, herself with grace.

Фото профиля ALAYE B
ALAYE B1 месяц назад

This wan go use maturity finish this boy 😂😂.. we have seen it play btw Anita Joseph and Mc fish … but in this case na the boy get money not the other way round.. anyways congrats to the new oko ati iyawo,the rest of us aluta contiua

Фото профиля Jake Alvin🌟💎
Jake Alvin🌟💎1 месяц назад

Latest couples

Фото профиля Christyzx.aj
Christyzx.aj1 месяц назад

Peller dey happy say today e go enter the paradise

Фото профиля Oh Lord
Oh Lord1 месяц назад

Jarvis go marry like 5 times again. Just dey play... 😂

Фото профиля BIG NONNY🌴
BIG NONNY🌴1 месяц назад

This boy go learn new thing from this girl

Фото профиля ASABA blog
ASABA blog1 месяц назад

Found this story on a YouTube channel so interesting

Похожие видео