Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

See Wetin Peller dey do, Jarvis had to quickly caution him 😭😂

509,250 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Big Bramo 🧙🏻‍♂️
Big Bramo 🧙🏻‍♂️vor 1 Monat

Lil man is having a fulfilling start to life while some old folks still hating outside their unreasonable lifestyle

Profilbild von Damius
Damiusvor 1 Monat

joy wan wound lover boy and lover girl. Love is beautiful when you're with right person

Profilbild von Oju Dollar💸🇳🇬
Oju Dollar💸🇳🇬vor 1 Monat

So happy for them, lord Jesus please don’t ever let me be sad for them in the news ever!🥲☺️❤️

Profilbild von BigChaser💰💼
BigChaser💰💼vor 1 Monat

Nobody happy reach Peller this period 😂

Profilbild von Viral videos
Viral videosvor 1 Monat

Caution as how person wey he don marry already una sure say this boy fit get authority for this marriage

Profilbild von KING KAIZEN 👑 改善の王
KING KAIZEN 👑 改善の王vor 1 Monat

I can't wait for before and after I am definitely saving this

Profilbild von 𝕊𝕦𝕟𝕤𝕙𝕚𝕟𝕖☀
𝕊𝕦𝕟𝕤𝕙𝕚𝕟𝕖☀vor 1 Monat

The problem is they will continue to live for social Media people Because their lives are all focused on the media Once they stop They’ll lose relevance. So for their own good I hope they thinking about strategies to follow. Cos it won’t be like this all along

Profilbild von Thopeyz
Thopeyzvor 1 Monat

This Jarvis should leave this poor boy to dance nah😂🤲

Profilbild von Spygrafix Dah Kreathief
Spygrafix Dah Kreathiefvor 1 Monat

Peller: Make I see wetin I just paid for. Jarvis: Calm down na make we reach house first bros 😭😂

Profilbild von Damilare Samuel (Quiv)
Damilare Samuel (Quiv)vor 1 Monat

I am just seeing two people in love❤

Profilbild von Abotobiri
Abotobirivor 1 Monat

Na Toto dey sweet this small boy

Profilbild von ORIADE❤️👑
ORIADE❤️👑vor 1 Monat

Before the signature 🤣 and after. See love now

Profilbild von Charity
Charityvor 1 Monat

See as Peller dey form Marriage sweet no be small, Jarvis no even know wetin e take do

Profilbild von SIMBALIBA 1 of AFrica #SIMLife🌍💎
SIMBALIBA 1 of AFrica #SIMLife🌍💎vor 1 Monat

Peller is Drunk in love and he’s happy. God bless and keep their marriage

Profilbild von slave of Truth
slave of Truthvor 1 Monat

Caution him for his own full package? I don't understand 😞

Profilbild von God's Business
God's Businessvor 1 Monat

This can turn out to be a very successful marriage since one partner is an olodo. Peler's heart is red ♥️

Profilbild von blessing bella
blessing bellavor 1 Monat

Jarvis carry belle nothing person want tell me

Profilbild von DTN 🔥
DTN 🔥vor 1 Monat

Omo this girl no love this peller

Profilbild von Hassan Hamigo 🇳🇬🇵🇹
Hassan Hamigo 🇳🇬🇵🇹vor 1 Monat

This marriage na Jarvis be the head and protector of the family

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Monat

Steeze wan finish Jarvis. Na woman dey happy pass for marriage but why peller own con different?

Profilbild von Sleemmedia
Sleemmediavor 1 Monat

Peller na Werey i swear… small small iyawo peller u get belle ooo

Profilbild von RJ McLeod Contractors
RJ McLeod Contractorsvor 1 Monat

This there wedding looks like content 🤷😅

Profilbild von Defender that doesn’t defend👸🤴
Defender that doesn’t defend👸🤴vor 1 Monat

They look happy and excited, I’m happy for them too 💯

Profilbild von Rems
Remsvor 1 Monat

That’s how she left her career in the mud…. That Ai shit would have really taken her to places. Anyways, congratulations 🎉

Profilbild von Daniel Ifesinachi
Daniel Ifesinachivor 1 Monat

Peller just wan go house go off that clothe lol , he don win

Profilbild von Elis Adisa
Elis Adisavor 1 Monat

Love how she's carrying her belle with grace. Sorry, herself with grace.

Profilbild von ALAYE B
ALAYE Bvor 1 Monat

This wan go use maturity finish this boy 😂😂.. we have seen it play btw Anita Joseph and Mc fish … but in this case na the boy get money not the other way round.. anyways congrats to the new oko ati iyawo,the rest of us aluta contiua

Profilbild von Jake Alvin🌟💎
Jake Alvin🌟💎vor 1 Monat

Latest couples

Profilbild von Christyzx.aj
Christyzx.ajvor 1 Monat

Peller dey happy say today e go enter the paradise

Profilbild von Oh Lord
Oh Lordvor 1 Monat

Jarvis go marry like 5 times again. Just dey play... 😂

Profilbild von BIG NONNY🌴
BIG NONNY🌴vor 1 Monat

This boy go learn new thing from this girl

Profilbild von ASABA blog
ASABA blogvor 1 Monat

Found this story on a YouTube channel so interesting

Ähnliche Videos