Loading video...
Video Failed to Load
See wetin Poco Lee dey do ๐๐
11 Comments

MoneyโขMakingโขSaintt1 year ago
See wetin dem dey do Poco Lee*

Rock Paper Sizzle1 year ago
๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:

Ogbetali1 year ago
She don even spoil person song

Samuel Chidiebube1 year ago
This girl wen sabi spoil person song ๐๐

Vshopoo1 year ago
She no even sabi dance

K3H๐คด1 year ago
Make country dey burn e no concern odinaka poco him own na make he dey enter club dey faaji dey shout "hey jagoooo" "highest, highest capo" ๐

Joseph โก๏ธ1 year ago
She know wan go back her country ?

Stephen Simon1 year ago
Number of People where they enjoy life like Poco lee for Nigeria no reach 10 ๐คฃ๐

Oluwaseun1 year ago
Later she will scream sexual harrasment

Ogbetali1 year ago
She no even sabi dance

Yinla1 year ago
Poco get Asian fetish lowkey๐คฃ
