Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See wetin Poco Lee dey do 😂🙈

384,241 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Money•Making•Saintt
Money•Making•Saintt1 год назад

See wetin dem dey do Poco Lee*

Фото профиля Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzle1 год назад

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Фото профиля Ogbetali
Ogbetali1 год назад

She don even spoil person song

Фото профиля Samuel Chidiebube
Samuel Chidiebube1 год назад

This girl wen sabi spoil person song 😂😂

Фото профиля Vshopoo
Vshopoo1 год назад

She no even sabi dance

Фото профиля K3H🤴
K3H🤴1 год назад

Make country dey burn e no concern odinaka poco him own na make he dey enter club dey faaji dey shout "hey jagoooo" "highest, highest capo" 😂

Фото профиля Joseph ⚡️
Joseph ⚡️1 год назад

She know wan go back her country ?

Фото профиля Stephen Simon
Stephen Simon1 год назад

Number of People where they enjoy life like Poco lee for Nigeria no reach 10 🤣😂

Фото профиля Oluwaseun
Oluwaseun1 год назад

Later she will scream sexual harrasment

Фото профиля Ogbetali
Ogbetali1 год назад

She no even sabi dance

Фото профиля Yinla
Yinla1 год назад

Poco get Asian fetish lowkey🤣

Похожие видео