Loading video...
Video Failed to Load
See wetin this one dey use turn eba ๐ญ๐๐พโโ๏ธ
634,952 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Cleverly ๐1 year ago
This guy na men nothing you won tell me ๐๐

SoFi1 year ago
$SFY ETF offers top U.S. stocks and a growth-driven strategy. Invest today.

Oracle1 year ago
Men Get Style Sha ๐ช

Tomisin Williamsโข๏ธ1 year ago
Strong eba for strong men.

Marvel_eazy1 year ago
Dey play weytin I never use turn eba when I dey school I don use spoon turn okela before

FobeCyril1 year ago
Why keeping such at home when you are not a butcher๐คท๐ปโโ๏ธ

Saint christopher1 year ago
Make cultist no chop? ๐๐๐๐

Bato04๐ช1 year ago
Na all those PH boys be this๐

Wisdombig7๐1 year ago
Nor blame am sha e fit sef for were him dey make the eba that's why๐๐๐

TOP gun SICARIO1 year ago
EBAM

Hassan Owoyemi (HO3)๐ฅโฝ๏ธ๐ช1 year ago
7 ๐
