Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See who peller wan d!e for 😂
38,861 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Imagine say peller kpai dat day.

Otilo 😂

Omoo😭

The guy needs to step up his A game

At least he get person to die for

Any girl wey sabi dis dance na street she b😂

If you like die because of any lady, last last she go dance oblee on your berry 😂😂😂 Fb

Steps dey cry 😂

Wetin you dey go through no concern woman 😂😂

See girl wen develop mumps infection for mouth where peller make sure say everywhere good for her.. d young boy even go stay with her for hospital..now she wan claim say she be who she be without the guy.. I'm still saying this . . I pray peller gets wise and dump this f**l..

Her story go be like Tiwa savage story

FFS! Why will you o post this ha

Omo since they breakup, their lives just dey go one kind...

This girl take style don get the peace of mind she day find, she wan leave that relationship no be today as e sup see dance steps 😂😂 MATAS!!!

Na who kpai lose oo 😂

Peller is happy now

Both of them just mumu

He wan just waste his life for nothing

No yansh no oranges ba? Continue

Omooo Peller sef Mumu o

Happiness wan finish the girl, the girl don already lost interest for a long time

Peller do anyhow fr this Girl no suppose dey stress ham fr

😂😂😂

😂😂😂

But why she nor de glow after the breakup,shebi them de glow after breakup

😹😹😹

😂😂😂

She resemble beans 😂

you no Nice at all

Na mumu man

Peller go cry 😂 Happiness wan wound her

Jarvis be like Ayibiya ayibiyoyo 🤣🤣🤣

Na you make him die for ?

🤣🤣🤣

why her voice come be like that of Kolu

This one na retired agbero o 😂😂
Похожие видео
Joy wan w0und Peller 😂 Congratulations once again ❤️
Dami’ Adenuga
89,619 просмотров • 2 месяцев назад
