Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

782,444 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

11 Comments

BiggieBanthy's profile picture
BiggieBanthy1 year ago

We all know na starting portable get It doesnโ€™t end well for him Portable = initial gragra.

Ku Duz๐Ÿฆ's profile picture
Ku Duz๐Ÿฆ1 year ago

Osupa is a trained boxer... Sometimes he dey protect himself from crowd .... Portable just dey wurugbon lenu

Elemi 9+ โšก๏ธ๐ŸŒด's profile picture
Elemi 9+ โšก๏ธ๐ŸŒด1 year ago

I saw somebody talking about bullet ๐Ÿ˜‚ Even me wey still small self, I sabi small about this man and one thing Iโ€™m sure of is, heโ€™s not just human anymore

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

- Rogue Satellite

Omowumi๐ŸŒน's profile picture
Omowumi๐ŸŒน1 year ago

Osupa and potable no fit stand Awon omo igboro go handle potable Since potable he talks about ibadan Osupa don dey find am

teez's profile picture
teez1 year ago

Portable sha dey look for person wey go kill ham

Naijagoons$$'s profile picture
Naijagoons$$1 year ago

Everybody sha deh cook ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

God's Apprentice๐“ƒต #ENDSARS's profile picture
God's Apprentice๐“ƒต #ENDSARS1 year ago

Person wey single-handedly give Madiba scar for head that year ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

fire fire ๐Ÿ”ฅ's profile picture
fire fire ๐Ÿ”ฅ1 year ago

that portable never ready. you go dey follow the real street ginger fracas, walahi he go dey chop beating from junction to junction and na Sango Otta e go start from.

YourVillagePeople๐ŸงŒ's profile picture
YourVillagePeople๐ŸงŒ1 year ago

All this one's na agba elebe, portable wey b johny just come ,e go just dey chop am for every corner lmao

Jack's profile picture
Jack1 year ago

If it was 15 years ago that portable made that statement, he would've landed in a clinic by now.

Related Videos