正在加载视频...

视频加载失败

782,444 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

BiggieBanthy 的头像
BiggieBanthy1 年前

We all know na starting portable get It doesn’t end well for him Portable = initial gragra.

Ku Duz🦁 的头像
Ku Duz🦁1 年前

Osupa is a trained boxer... Sometimes he dey protect himself from crowd .... Portable just dey wurugbon lenu

Elemi 9+ ⚡️🌴 的头像
Elemi 9+ ⚡️🌴1 年前

I saw somebody talking about bullet 😂 Even me wey still small self, I sabi small about this man and one thing I’m sure of is, he’s not just human anymore

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- Rogue Satellite

Omowumi🌹 的头像
Omowumi🌹1 年前

Osupa and potable no fit stand Awon omo igboro go handle potable Since potable he talks about ibadan Osupa don dey find am

teez 的头像
teez1 年前

Portable sha dey look for person wey go kill ham

Naijagoons$$ 的头像
Naijagoons$$1 年前

Everybody sha deh cook 🤣🤣

God's Apprentice𓃵 #ENDSARS 的头像
God's Apprentice𓃵 #ENDSARS1 年前

Person wey single-handedly give Madiba scar for head that year 😂😂😂

fire fire 🔥 的头像
fire fire 🔥1 年前

that portable never ready. you go dey follow the real street ginger fracas, walahi he go dey chop beating from junction to junction and na Sango Otta e go start from.

YourVillagePeople🧌 的头像
YourVillagePeople🧌1 年前

All this one's na agba elebe, portable wey b johny just come ,e go just dey chop am for every corner lmao

Jack 的头像
Jack1 年前

If it was 15 years ago that portable made that statement, he would've landed in a clinic by now.

相关视频

Portable and Charles Okocha Dey drag 😭😂
2:50

Sensitive content

Portable and Charles Okocha Dey drag 😭😂

Oyindamola🙄

1,218,857 次观看 • 3 年前