Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sego don go misyarn! Champion Amode no gree o.๐๐๐
99,876 Aufrufe โข vor 4 Tagen โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

Ewon jacket & trouser , robbery & murder ๐๐๐๐พ๐๐พ

๐๐๐๐ so funny

No be small ๐คฃ

No be lie. Itโs better segรณ retract that statement and allow mushin to continue experiencing peace by not inserting anyone above the others. If the situation is not contain, Iโm afraid mushin might return to the era of brutality o.

Real mushine Amodemaja of London

Yoruba sweet for para ๐

This Lagos is funny, educated people are the ones doing PRs for touts

Sir Woley.. E dey active kpa for Mushin matters ๐

Realest Mushine Mushin never do number 1 at all. Alagbara Hold their side differently oo. We no Dey do afobaje FO here. You go proof your power Nii

which one is Dem don Kee person and drop ham for your backyard before..na so unah dey do for hia..๐๐๐คฃ๐คฃ

Sego no try joor...Which kin lose guard be that!

Clearer now. 36 kiniun, Walahi you be street

โ๏ธ๐โค๏ธ

Even for Muhsin there canโt be anybody like baba alado in mushin in the next 100 yearsโฆ

That statement sef too much nigbawo si igbawo, e don dey talk number one

๐ฏ๐ฏ Sego just want to cause issue for mushin. Nah cappo we sabi when push come to shove. Make he no cause wahala for mushin abeg.

The natural leader, "The champion" has spoken . Area leaders emerges naturally nit by picking .

Amodemaja agba oye

Amode self no fit talk,say baba raji small , online ni everybody wa

Sego no get sense jareโฆ

Omo Ekun would have fit into Alado's shoe if he was alive.....

@grok waiting sego talk weh dey vex this man

Confirm, Amode tia ๐๐๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

That Mushin of a place is another world entirely. Who no go, no go know and no go understand.

Amode ma ja Mushin

Amodemaja ore wa!!!!! ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐๐พ

Champion mi agba patapata Mushin wa ooooooo ๐

Sego too like wahala ๐ Rubbish

Lol, I know something like this will happen since the de@th of Alado. Plenty warriors who will not agree among themselves. From no case,milky, Abuja, etc. even the chairman of Mushin local govt is Alado boys, GOS will also have interest in backing one. Even Hamzat will have some1

Sego just wan cos wahala for mushin

Amode Maja champion gbogbo UK

Well said.

@smallridman

Owner of this account na Oshodi boy

You can leave UK ๐ฌ๐ง and joint the race now, why chatting

People wey be from Mushin can utter the statement you just made against him.

I am mushine now

Then don't disrespect your own unless you want an outsider to help you ru..bbish him.

Noted bro

Make Sego just go an apologise... there's time for that now. Ijafara lรฉwu

Good talk sir
