Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Semo pizza, eat or pass?
22 Yorum

☆CM1 yıl önce
Pass

Rowdy Knights Club Mushroom Coffee1 yıl önce
Coffee or tea? ☕️

Gëê1 yıl önce
Una don high 😹😹

Dewdrop1 yıl önce
It's basically the same as normal pizza

Iamowolabi❄️1 yıl önce
I go pass, I no fit afford diarrhea

OMO IYA ALASO💰1 yıl önce
lol 😂

Paul Ojiman1 yıl önce
rubbish. you just want to destroy peoples country's delicacy

Bella1 yıl önce
Is it semovita or semo pizza

mind talks1 yıl önce
Whoever invented this needs to be sent to jail

AbidoShaker1 yıl önce
Wetin be his one again?

KING OBI1 yıl önce
You people are ruining food fgs

Brown Eyes... (friend of the gods)1 yıl önce
if u check am, if he be na igbera or igbo girl like that.... a yoruba tribe cant disgrace us like this

Christopher Olusa 👑1 yıl önce
Semo is also a wheat flour from Durum wheat; so nothing special

Pearly🎀💜1 yıl önce
Pass😭😭😭😭

PATLENE👩🏼🎤1 yıl önce
Na wa oo but look yummy sha😆😆

Elizabeth Lizzy1 yıl önce
Pass abeg I no Fit taste am

Ezinne1 yıl önce
Na because una no no say pizza na italian sc@m to begin with . Na way una think say semo pizza should see the light of day.

BOY❤️1 yıl önce
I pour u spit 🤮

OSK 🇨🇦1 yıl önce
Pass abeg

Tonygooner011 yıl önce
Eat

Adebola1 yıl önce
Ehhhhh. Issokay

Iniabasi Paul1 yıl önce
Pass abeg I no want.
