Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Sense dey inside wetin she talk o
19,046 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Another verified idiot spotted....you people will learn ooh...when women won take get sense again... Pretty gals are just for knack and chop...wen men won settle down only a foolish and senseless finish man go dey go for look

Wetin fine bring, if you get money girl wey ugly go fine. All that matter na girl wey get sense. Wetin fine bring to the table

That was olden days not this era my dear sis ,is when a man have money they can be showing him respect by anybody

Stupidity of the highest order, beauty is beyonnd face my sister.

Oponu leleyi ooo 👋

Which Aura? Make she get sense else guys go just dey pass her around.

I disagree, this time around he would go for peace and respect, babe fit fine make she no get sense

She talks as if she fine pass white girls. Bingo shotthe fcvk off

Women and always thinking they understand men 😂

I sabi this girl sha…..

Anything to make you happy 🤣🤣

Fine girl when every body just wan knack, even chimpanzee wan F her

UNA DEY CRAZE

For 2026..

Why everybody always dey think say fine girl no get sense

Beautiful boy nko😅😅😅😅 what of na your man fine like that

Mumu

Dey play

Fine babe Wei Dey press money >>> fine babe wey be liability na Monkey 🐒🥴😂😂

Abeg make this girl rest … just Dey play

The sense is senseless

Yeah for poor men is a big deal, which is why a man needs to leave woman and pursue money first,

No aura be like being rich. Beautiful girl no reach AMG jawe

And do you know the flex of dating a rich girl? Lol dey play naw, looks my ass

And she no fine self

Based on na only one girl fine abi Delusions

You go wise

Men who dates for beauty don’t know what they want yet… I date for what you have in your head but not bad look yes
