Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Seriki or Oladips ?😂💥
Комментарии: 11

I know many people go wan support seriki cuz say na OG but oladips murdered this beat💯

Nobody has a better flows than Seriki. Only Reminisce

Omoo seriki killed dat beat unless u no know rap and listen to am well for bounce beat oladips dey ryhmes instead of going hard seriki kill dis beat well damn !!!👏

The moment he said wizkid sha lo help Drake I swear I no wan hear watin the other guy dey rap Seriki lo win freestyle yio

This one's for the Crypto Whales ⬇️ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

Seriki has never been oladips mate. Seriki is ahead of even CDQ.

Omo oladips kill am .. why una no rate this guy self 🤦♀️

Let’s just bring hip hop rap back, let’s support this guys streaming their songs , all this amapiano and others sef na the same beat and style

As a rapper u keep the flows going u don’t REPEAT it SERIKI KEEPS going while OLADIPS is repeating Rap is never meant to repeat u keep it going Seriki 🔥 Kosi eni ti o le help eyan Wizkid sha lo help drake 😂🔥 Mad flows

Oladips na good rapper, but man nor get good label or management at all

On this one o, the winner is Oladips.
