Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Settings babe

2,800,403 просмотров • 19 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля 𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟
𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟19 дней назад

LMFAOOOOOOOOO THIS IS LIKE A FULL LAGOS NIGHT OUT 😂

Фото профиля Boy frm 042
Boy frm 04219 дней назад

Na that paper chase girl friend go fit act this script of settings babe well either her or that Sharon girl

Фото профиля Miracle
Miracle19 дней назад

He put effort in this video because he was aware people were tagging him to do a "settings babe" video 😂

Фото профиля tuff
tuff19 дней назад

She wan follow una go Ibadan 😂😂😂

Фото профиля Uncle Ade 👑
Uncle Ade 👑19 дней назад

She wan still follow Una go Ibadan ?😭 Abeg no RageBait me

Фото профиля gpwhitexmusic 🎲🎲💫
gpwhitexmusic 🎲🎲💫19 дней назад

See where the breast dey reach... Perfect girl for the role 😁🤣

Фото профиля HOJAY🪽
HOJAY🪽19 дней назад

This guy don later shake the table 😂

Фото профиля FERO
FERO19 дней назад

Yall know it's very degrading to call someone settings babe

Фото профиля - 🐈‍⬛ 𖠂⃤
- 🐈‍⬛ 𖠂⃤19 дней назад

😂😂😂you don dey outside gan this guy.

Фото профиля T!🎀
T!🎀19 дней назад

@sheymanishere She wan follow you go ibadan?😭🤣🤣🤣

Фото профиля Overlord🇻🇮
Overlord🇻🇮19 дней назад

The funny thing about this video be say this babe na actual very know settings babe for real life. UNILAG kids know😹

Фото профиля Danielnotbnxn
Danielnotbnxn19 дней назад

Dem use my babe do skits for settings babe kee 😭

Фото профиля ZAKARIIIII
ZAKARIIIII19 дней назад

Forget skit those kele na still settings babe 🤣🤣

Фото профиля Dr. Esky
Dr. Esky19 дней назад

Forget skit, this girl na settings babe for real life.

Фото профиля Bigg
Bigg19 дней назад

no rage bait me ooo 😂😂😂

Фото профиля DAYYNI
DAYYNI19 дней назад

every trend na major cashout day for this guy

Фото профиля Yínkà💐
Yínkà💐19 дней назад

@kusssman Nothing muzz me pass that “as I park my car”sound😭😭😂😂

Фото профиля tega ✰🇳🇬
tega ✰🇳🇬19 дней назад

@Stonecodecom Ibadan keh 😂😂😂😂

Фото профиля Ahmad-scion
Ahmad-scion19 дней назад

Trench boy sef na settings boy

Фото профиля Ayoola
Ayoola19 дней назад

Omo, she be real flash. She's everywhere at night. 😀

Фото профиля Tega🇪🇸
Tega🇪🇸19 дней назад

@kusssman the funniest part of these vid na say those girls no dey act, them be settings babe true true😭

Фото профиля Victory
Victory19 дней назад

“omo no rage bait me o”😂

Фото профиля HOJAY🪽
HOJAY🪽19 дней назад

So this girl wey Dey always show lifestyle for mt snap Always outside asif she no dey sleep house, so she go dey this settings🤔

Фото профиля BOBO
BOBO19 дней назад

Den many for Leadcity

Фото профиля DREY ✞ 🥶
DREY ✞ 🥶19 дней назад

You no go deliver ke

Фото профиля LORD ODIN🏀💫
LORD ODIN🏀💫19 дней назад

You Dey with kele for Norma 😂

Фото профиля tuff
tuff19 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Thatbiniboy
Thatbiniboy19 дней назад

@kusssman This video de rage bait me oo

Фото профиля ADE ODDS
ADE ODDS19 дней назад

😭😭😭 she be flash 😂

Фото профиля 🅰️Y🅾️
🅰️Y🅾️19 дней назад

Those babes dey sabi every big boy in town😂

Фото профиля Clement™°𓃵®
Clement™°𓃵®19 дней назад

Too real 😂

Фото профиля Timeless 💐
Timeless 💐19 дней назад

Ibadan ke? You sef na settings boy😂😂

Фото профиля Ajala🔺
Ajala🔺19 дней назад

“She be flash” 😂😂😂😂

Фото профиля DVRC$ZN 🐊
DVRC$ZN 🐊19 дней назад

wah tenski jam was used for that staircase scene?

Похожие видео