Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
SETTINGS GUY ๐๐๐
34 Kommentare

This one na low life settings guy oh.

Nothing you wan tell me you be settings guy

"study shows that with time they end up becoming an egbon adugbo or professional middle man"

All of una won milk this settings guy and babe concept

@Olamide0fficial Wake up baby Gilmore just dropped ๐๐

@UncleBolu__ This one bet naija settings

E come be like natgeo wild documentary ๐

Action Bitters yen ๐ ๐

@abazwhyllzz ๐

They are highly adaptable creatures ๐

i get that you just wanted to be different. you didnโt want to copy and paste what everyone else is doing but you missed the script here. this is not what a settings guy looks like. still funny sha

Na black tax settings guy dey use survive for street ๐

this one na pre - egbon adugbo stage nau..... settings guy keh? no shortlet link up he go get guy we sabi at least one UG artist OS plug Backy plug, just to mention a few. ๐

Thereโs one part missing, you no add Scottish ๐

And na Chelsea Dem dey always support ๐ญ๐

Till you see settings guy pull up in a Mustang

These documentaries spoke nothing but the truth๐

@provii8 Baba you dun miss script, no be settings guy be this๐

Natural love for trekking ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐

the person wey make this thing be like wildlife documentary of a settings guy na animal ๐๐คฃ

@Xaro_Emre omo bro, this one no be settings guy o This one na omo adugbo

Person say Tunde Perry na settings guy ๐๐ญ

@abazwhyllzz โHas a natural love for trekkingโ ๐ญ๐ญ๐ญ

I don wait for your own since ๐ You no go put jara keh๐

๐น

I don dey wait for you gan๐คฃ๐คฃ

Setting guy way no get ilashe link na fake

This content too funny ๐๐๐๐

That pattern of wearing pam Sabi irritate me ehh. Very stinking

@Stonecodecom Eggbun adoogbo

My bro no be settings guy be this You got this one wrong my guy

Settings guy no be omo adugbo o

Gilmore don go cast update

When you go drop am for TikTok people?๐
