Loading video...
Video Failed to Load
SETTINGS GUY 😂😂😂
34 Comments

This one na low life settings guy oh.

Nothing you wan tell me you be settings guy

"study shows that with time they end up becoming an egbon adugbo or professional middle man"

All of una won milk this settings guy and babe concept

@Olamide0fficial Wake up baby Gilmore just dropped 😂😂

@UncleBolu__ This one bet naija settings

E come be like natgeo wild documentary 😂

Action Bitters yen 😅😅

@abazwhyllzz 😂

They are highly adaptable creatures 😂

i get that you just wanted to be different. you didn’t want to copy and paste what everyone else is doing but you missed the script here. this is not what a settings guy looks like. still funny sha

Na black tax settings guy dey use survive for street 😂

this one na pre - egbon adugbo stage nau..... settings guy keh? no shortlet link up he go get guy we sabi at least one UG artist OS plug Backy plug, just to mention a few. 😂

There’s one part missing, you no add Scottish 😂

And na Chelsea Dem dey always support 😭😂

Till you see settings guy pull up in a Mustang

These documentaries spoke nothing but the truth😂

@provii8 Baba you dun miss script, no be settings guy be this😂

Natural love for trekking 🤦🏽♂️😂

the person wey make this thing be like wildlife documentary of a settings guy na animal 😂🤣

@Xaro_Emre omo bro, this one no be settings guy o This one na omo adugbo

Person say Tunde Perry na settings guy 😂😭

@abazwhyllzz “Has a natural love for trekking” 😭😭😭

I don wait for your own since 😂 You no go put jara keh😂

😹

I don dey wait for you gan🤣🤣

Setting guy way no get ilashe link na fake

This content too funny 😂😂😂😂

That pattern of wearing pam Sabi irritate me ehh. Very stinking

@Stonecodecom Eggbun adoogbo

My bro no be settings guy be this You got this one wrong my guy

Settings guy no be omo adugbo o

Gilmore don go cast update

When you go drop am for TikTok people?😂
