Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

287,874 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von Horny for Wealth📍
Horny for Wealth📍vor 1 Jahr

Dem for lash am add🤣😂

Profilbild von sK🌱
sK🌱vor 1 Jahr

You barb U help murder someone now you dey pretend

Profilbild von DeLightBringer Kiko ☀️
DeLightBringer Kiko ☀️vor 1 Jahr

Dem for carry koboko komot that fooling for in eye top make she shun dey faint anyhow

Profilbild von KOJO DUNCAN 👼🏽
KOJO DUNCAN 👼🏽vor 1 Jahr

The way she Dey propel her legs saf Dey show say ibi settings 😂

Profilbild von JR
JRvor 1 Jahr

Person wey collapse dey flap ein legs???

Profilbild von Alaba stamp 🍬💙
Alaba stamp 🍬💙vor 1 Jahr

You are bringing a baby to the world and you help killed somebody ein baby. Money wey eno be your own💔 they shouldn't let her go free. She should be jailed for 20 years

Profilbild von LAST KING ❤️💙💯💻
LAST KING ❤️💙💯💻vor 1 Jahr

The way we lack basic first aid knowledge and BLS is very worrying as a nation… Basic first aid should be thought in our primary to secondary school education. Maybe we need to start a campaign for that Your thoughts Dr’s? @the_neuborn @GeorgeAnagli

Profilbild von embrace_morkli
embrace_morklivor 1 Jahr

collapse wey ein legs dey move like she dey drown?

Profilbild von Paa Kwasi
Paa Kwasivor 1 Jahr

Is that how to collapse? Didn’t she read the settings manual? Hoh

Ähnliche Videos