Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Settings babe
2,798,973 görüntüleme • 19 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

LMFAOOOOOOOOO THIS IS LIKE A FULL LAGOS NIGHT OUT 😂

Na that paper chase girl friend go fit act this script of settings babe well either her or that Sharon girl

He put effort in this video because he was aware people were tagging him to do a "settings babe" video 😂

She wan follow una go Ibadan 😂😂😂

She wan still follow Una go Ibadan ?😭 Abeg no RageBait me

See where the breast dey reach... Perfect girl for the role 😁🤣

This guy don later shake the table 😂

Yall know it's very degrading to call someone settings babe

😂😂😂you don dey outside gan this guy.

@sheymanishere She wan follow you go ibadan?😭🤣🤣🤣

The funny thing about this video be say this babe na actual very know settings babe for real life. UNILAG kids know😹

Dem use my babe do skits for settings babe kee 😭

Forget skit those kele na still settings babe 🤣🤣

Forget skit, this girl na settings babe for real life.

no rage bait me ooo 😂😂😂

every trend na major cashout day for this guy

@kusssman Nothing muzz me pass that “as I park my car”sound😭😭😂😂

@Stonecodecom Ibadan keh 😂😂😂😂

Trench boy sef na settings boy

Omo, she be real flash. She's everywhere at night. 😀

@kusssman the funniest part of these vid na say those girls no dey act, them be settings babe true true😭

“omo no rage bait me o”😂

So this girl wey Dey always show lifestyle for mt snap Always outside asif she no dey sleep house, so she go dey this settings🤔

Den many for Leadcity

You no go deliver ke

You Dey with kele for Norma 😂

😂😂😂

@kusssman This video de rage bait me oo

😭😭😭 she be flash 😂

Those babes dey sabi every big boy in town😂

Too real 😂

Ibadan ke? You sef na settings boy😂😂

“She be flash” 😂😂😂😂

wah tenski jam was used for that staircase scene?
