Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨SHALLIPOPI NEW SNIPPET — “NA SO” How’s it Sounding ??
571,451 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

All of una wey Dey hype this guy Nah thunder go fire una

To avoid plan B, plan well! for plan A. ____Shallipopi 2025

Me I no stress like baba Wizzy ooh

This guy is good. He knows his craft

They will promote it, force it on us and it will grow on us.

Why I jst Dey smile like werey as I Dey listen to the jam.😂

Nah the person weii drop Laho sing this one self

This somg sweet pass 5ive and NSOW

Shallipopi since Laho blew up

NA SO🫵

“Me I no stress like baba wizzy o” Wiz is the standard

The whole industry needs a big hit right now. Na only With You and Laho still dey dominate airwaves and we are almost in August.

You sef try change pattern nah Ahn ahn

Bro no dey waste words on track titles

Which one be "how is he sounding"

Man’s on 🔥

Portable good pass this guy 💯

Song is wack, but by the time DJs & radio stations play am die...e go begin sound nice to the ears

Sharp make I use am dis night The rhythm match my speed

Is Shallipopi’s style still under Afro?

Nah so

nothing beats the legendary laho snippet.

Plutomanians are you ready? 🔥 🚀

Make I no talk sha cos 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️

I like it 🤷🏽♀️

No stress like baba Wizzy 😌

Made a cover on billionaires club pls hep tag @Olamide @wizkidayo @darkoo 🙏🙏❤️❤️

NA SO Ehfizy -Jagbajantis

He used 40sec to sing ,, na so“ and 35sec to sing ,, na me dey totori their body“ and mind u the original song will only be 2.30min long 😂😭

na this jam go complete that Ferrari deposit 😭😂😂😂

Check this 🔥

No stress like like baba Wizzy🦅❤️

This guy is a rapper 🔥 😂

@wizkidayo goddess holla 👑🖤❤️🦅

