Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨SHALLIPOPI NEW SNIPPET — “BackUP” Hows it Sounding ??
496,318 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Abeg delete this thing before people close from work

Make e no try upload this thing😭abeg

Nigga quit this yahoopiano already, be more creative.

Since this guy feature Wizkid, na from there him Career spoil😔💔 Backup for 2026? Guyyy

Go backup again o cuz this one no tap

Omo thank God say you help your brother's ooo. We for don forget u totally like this.. better no try release this thing

Exactly like this 😇

Waitin be this?

Even “P. Priime “ the producer, just Dey wonder why shallipopi Dey sing trash to the beat 😂

Wizkid don Morayo this one Career ! Na blood money you wan dey advise us to do na

we still regard you no fvck up drop igbo, go vacation

See wetin shalli dey sing for 2026 Back up? Fraud lmao this one think say na Elon musk time Thank God for famous sha This one dey mad o

For people that don’t know … this song don tey wey shallipoppi don post am for TikTok around 2021/22 if you know you know Backup active 🔥🔥🔥

wtf😭

“Back up in 2026” ? .. This one just Dey evolve backward… E be like na the repercussions of the Evian/juju wey u take record “Laho” dey affect ur career now

Na only for SHALLIPOPI side na him igbo dey misbehave for him head instead of bringing inspiration 😅😅😅

Make person quote me with that Geh Geh video na😂😂 Go remove that disaster wey u upload on Spotify 😂😂

This guy is supposed to be a hype man like Poco Lee he is not a Musician. TINUBU OUTTT

make them no allow this guy dey enter studio again abeg

No be say he good before but he don worse now

tr@sh this fl0p before wake up ....siri play Maintain down by dammy krane

Rubblsh, another afro-fl0p loading, gballiflopi is already in his No-Hit Era too 😂 Now playing Maintain down by dammy krane 🔥

Lol, see negative comments, if you drop am now na them go dance am pass o, God!! @plutomaniapopi i would advice you to drop this song Asap, E go blow finish. Na Gbedu.

Shalli De Popey 😮💨🦍🦍🦍🦍

Wetin shali dey sing these days🤢

I'm not one to talk down on someone's craft but this is trash 🗑️, you need to evolve your sound.... Get a song writer too coz your wordplay is ass

Wetin this guy Dey sing ????,,,is nobody advising this guy ?,,or his manager is angry at him that he is allowing him to do this kinds of rubbish,,,,I no Dey hear any rhythm at all .

This is the shallipopi we once knew ❤️❤️

shalli I'll do like I haven't been hearing anything you been posting. I'm still in 420 and that's okay with me

Rubbish

Shapllipopi dis music thing no be ur thing. Abeg try invest money wey u don make already well o

This guy never still quit yahoo ? Wetin be this

Bandit suppose pick person wey produce this beat. Is this still afrobeat?








