Loading video...
Video Failed to Load
Shame go first catch her ๐๐
160,922 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Shame keh You know the kind blessing wey God go give am He was the only one dancing amidst the crowd there

She already knows he's going to create a scene and become the talk of the day ๐๐ Happy guy with ๐ฏ vibes

She already knew ๐

It wouldn't be shameful if it were a club house. Why do we like shaming people who dance with all their heart in church?

Person wear native and jeans E no first shock you? ๐

In every set of twins, one werey must sha dey

See pure Joy in that boy. All i see is Joy Nah you know wetin you dey see

lol ๐ ๐ this boy no send anybody papa ๐ this guy go be content creator

Em nur they shame for God matter oo clear for the boy E for ENERGY IFB๐ค๐ป

I see absolutely nothing wrong or shameful here. Dude was just being himself by keeping it real,and to wrap it up;he knows how to dance very well. Such young lads should have SM pages where they document their day to day activities like this.I tell you;itโs very entertaining.๐

Social anxiety go Dey fear the guy

He Dey call Taiwo ๐๐๐๐๐ Make Taiwo stand up and dance? ๐๐๐๐๐

The young man's energy is infectious and could light up an industrial complex That said... I hope he is channeling the energy into good use in his personal life?

This how David danced in the Bible and God blessed him. I love the guys vibes ๐ฏ๐ฏ๐ฏ anybody thatโs ashamed of him is a devil.

I honestly like people like him dancing without shameโฆ if you follow person like this attend church for 3months, youโd definitely get to dance with him unknowingly

He is a happy person, love that. This guy can never be boring.

She go know say energy plenty for the guy body, many things will be going through her mind like why did I bring this boy here today๐1000 things go pass her mind in 1 minute.๐๐๐the part he gave her his phone to hold is crazy ๐๐๐

It's about to go down

Self confidence wan wound this happy boy. I love this ๐

Itโs the way he screamed โTaiwoโ for me๐

When music stop how him go comport

Honestly I feel for her, the boy no get steeze

shame for who wear native and jeansโฆ nigga defeated shame from home

Na here the girl first know say she don fvck up ๐๐

Thatโs Davidโs Dance right there. Baba knows who en dey worship, en no send anybody papa. I Throway Cap For Am.

That was how Michal, David's wife laughed at him when she saw him dancing to praise God. She's the only recorded barren woman in the Bible.

Adeleke university week of revival to the world. Amazing building structures!

Shame for dancing unto the lord ???

Full vid ๐ฅฐ๐ฅ i love his energy

You go forget shame when time reach to appreciate God for weytin he run you โค๏ธโค๏ธโค๏ธ Thank You Jesus I too love you

Be like na Gov Adeleke son be this, this dance no get shame ๐

Even David danced Naked so please he is full of Joy

Shame keh? Them dey play this kin better worship song and una dey seat down? Make I hear say I no go dance with am๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ๐โโ๏ธ

I beg the guy did no wrongโฆsimply having fun praising God

Shame don already Dey catch her for the selfie video; she go don sabi her twin brother already. Person no fit wake up one day start to dey craze ๐คฃ The werey wan steal the show ๐
