Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Everywhere go first blur 😂😂😂
98,508 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Abeg make person pour water for that guy head before e evaporate 😭😭😭🙏

me wey never enter relationship b4. i just dey fear 🤣

Better blur. That man cannot say he didn’t see the signs. You cannot rehabilitate wild animals just the same way you can’t rehabilitate APC supporters.

Swears Na that je ho va make me burst laugh 😂 That man don kwente😂

Relationship postpone till next year 😂

The complete movie on YouTube

Loving the wrong woman as a man is one of the greatest evil you can do to yourself.

E be like make the ground open swallowed the girl that sh@me was too much for her to handle.

The I love him part got me 😭😂

I never burst laugh like this in a very long time 😂. Who do this edit na fuuuu 😭

Make Una open ground make I enter 🤣🤣🤣😭😭

And her husband is finer o 😭

Anytime he thinks about it like this, e go blur again

Everywhere Bluuurrrr🤣🤣🤣

Wicked self leave steeze dance to this one 😭😭😭😭😂😂😂 See the baba shout ehn 😭💀💀

That Jehova was so perfect

🤣🤣 that Jehova part wan kill me here

You blood go just ice 🧊

In the coming years there are going to be less marriages and more single mothers and fathers I just dey laugh 😂

Scarlet Gomez!!!! I love her tooo much

Shey this soundtrack also dey this scene for the movie?? E go well

Why you no talk since ........

@honluqie @bin_gbada @mercyseat001 E blur😂😂😂

Everywhere blue true true but she said this in her defense "I love him & not you wey wan marry her" 🤧😭🤧🤧

gee- hoe-vahh

JE VO HA

Movie and available on YouTube

Gee-oo-var

The man is very stupid, you just heard about your babe's escapades abd the first words you could utter is "i love you" glad she replied with i love him😂

Geee hooooo vahhh😂😂😂

😂😂😂😭😭

Leave women alone ona no go hear ona ho learn the hardest way

Who be that man wey dey shout Jehovah? 😂😂

Omor 😪🤣
