Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shame wan finish that lady 😂😂
96,941 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Women wey be pretenders..tomorrow she and her friends go dey sing the ones wey bad pas this song sef...gtf out of there and let men enjoy

😂🤣😂😀

Do you support or oppose Elon's & Trump's positions on Women? Bathrooms & sports? Take the Survey:

@TweetHelperBot Please download

Lol which kind song be this 🤣🤣

Alcohol singing

Beer lords

Wetin she deh do for men gathering 😂

Irresponsible and decadent

Igbo people and happiness na 5 and 6 no matter the situation they will always be happy upon all the lies, hate and marginalisation the Yoruba, Hausa and Fulani are giving to them they are still standing tall and happy even more than their haters i will be Igbo in my next life .
Ähnliche Videos
Sensitive content
This lady wan make dem suspend Lege’s Instagram account 😂😂😂 She wan wear bra on IG live 😂😂
AYANFE
130,466 Aufrufe • vor 1 Monat
