Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Shank can never be serious 😭😂😂
304,053 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Thanks for this my boss, me and my guys will be tackling agenda with it

Shank Ma pami nau. 😂💔

I told you my strength is my super power can’t you see I’m angry 😂😂

😂😂 Shank no dey play this kind Rough play with person generation.

you no reach me beat. with your dry chest

This is the funniest bro

I knew it from here 😂

Is this part of boxing again ?😭😂

Shank na fool 🤣🤣😭😭 Why e go kick 🤣🤣

He said”why the ref go dey dissapointed,when them punch me for eye Wetin the ref do😭😂😂Omo shank thing dey always different 😭😂😂😂😂

Shank na fool 😆

you set am up na

Let’s fix a date!!! I’m ready for you

😂💔

Who be that ogbomosho commentator 😂

“In fact you sef”🤣🤣🤣💔

Shank get mind go fight shifu 😂😂😂

Shank wan take hin life 😂

Oluwadorlaz has been the only worthy opponents so far for Degeneral.

@worldgenerall I want to learn shadow clone jutsu 🥲

I Dey die😂😂💔

This is the best

Even my girlfriend can throw more punch than shank

Have you seen one before?

@Obacruze na fool normally 😂 but guy Abe I wan see you spar with @iam_smalldoctor 🙏😭

Bobo no kill shall for us, na our joy giver o

@iam_smalldoctor come outside😂😂😂😂😂

Shank wan shanky you😹🤣🤣

😂😂

Shank decide to cut grass 🥲😂😭

Dgene kindly Invite SMALL DOCTOR you’ll feel it

That guy too like play 😂😂
