Loading video...
Video Failed to Load
Somebody say how?๐๐๐ญ
35 Comments

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

First 30 minutes as you reach house ๐๐

Nab only Edo boy for help you for this case like this o

Thank God say you be Arsenal fan , so youโre gunner for Life ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Everywhere go first blur

From where you dey go find another house ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐call agent asap

Oya go house naa make I see something ๐๐๐๐๐

She don monopolize you finish

You fuck up, just dey follow that other one go house cos you fit no survive the other one ๐๐๐

Sha dey go village like that. Change sim o. ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ just go and buy your own coffin before going home.

This is the endโฆ.. hold your breath and count one to ten ๐๐๐๐ซด

Pour me water guyyyyy๐๐๐๐

Carry the uber go Jalingo go start poultry business ๐

Just comot for Lagos Dey go Taraba, you are hereby EXCOMMUNICADร๐๐

You for post am by twisting your neck make we know say you know say your won don be ๐คฃ

Forget General na OG for this skit pee!๐โค๏ธ

Better follow the girl go house ๐ฅน๐คฃ

No Edit.

Just follow that one ooo no go back house oo

Oga go fry egg for house

Your own don finish reach house first

Nah to go rent apartment for my mama house oo ๐๐

You no need go house ๐๐๐

Shay dey follow her go, else ๐๐ผ

You go explain taya ๐ ๐

That babe must drive me go house

In advance๐ ๐ ๐ ๐

@Daviddbomb ๐คฃ๐คฃ

He sweet me oooooo๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You go explain taya ๐คฃ๐คฃ

Why u go de date @it_Rutie Na walk

Allow GehGeh talk โ at this point of my lifeโ wetin happen ? ๐

Just dey follow am go house. She go finish wetin she start๐ญ๐

Izz ol ova ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
