Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shay una don confirm weitin I dey talk since 😁😄😂😂😂😄😂
34 Kommentare

Rodri still dey inside Nylon o, we neva tear am😂😂😂

🤣🤣🤣 this guy with your 13:2 🤣🤣

Bami I day always enjoyed your content everyday 😂🤣 is very lively discussion ❤️ Na 99-1 🔥go be our aggregate by the end of the season Insha'allah 🤲

If we dy in mood nah 99 3 we go best them 😂

Baami I confirm am 18 - 2

Barca is winning the league with little challenge from Madrid, they are overwhelming favourites. I just dey laugh Madrid fans wey think way dem go win this league with Mourinho in big 2026

You talk am ooo And it’s happening already 700-1

As I dey watch the match I just dey remember your 91-2 dey shake head for Madrid 😂💔

😂 🤣 FCB for life 🔵🔴

Na Vinicius wey we no sell give u still Dey pepper you like this Abi na the UCL trophy you never win for ur club history

And Rodri still dey fridge 😂

Which club this egbon Dey supports abeg?😂💙❤️

Baba say ogiri-gbamila. You sabi that thing 👏 👍

Barca wicked Ooo😂🤣

Real Madrid go think say na last session ni 😂 if this current barca handle Real Madrid, dem go too beat them

No be Ogirigbamila o 😂😂

@olawaleolu93 This guy don muzz me😹😹

Na that 13:2 they always make me laugh 😂

18-1 😭😭❤️

@PreciyIsi 18-2 😂😂😂😂😂💔😂😂😂😂😂😂

Visca Barca 💙❤️💙

You no get sense egbon, you think Espanyol nah small team? I fit bet my life nah Draw Barca go play with them

Funny enough you have been saying this but I haven't actually taken you to be serious. Anyway let's see how it goes

Una go play espanyol for their home i go like see this 5:0

This guy mouth sweet 😂😂

Bruh😂😂😭😭

84-2 normally. 😂

This guy 😂😂🫵🫵🫵

Aje 😂😂😂😂

@PreciyIsi 13-2 too sure ehh 😂😂😂

That's the reason they want to sell Alvarez to Barcelona. The team will be so deadly and brutal.

We go kill them 💯💙❤️

Yes oo you said it

My bro welcome to Hansi Flick league @job
