Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Shay una don confirm weitin I dey talk since 😁😄😂😂😂😄😂

65,707 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Abraham
Abraham1 месяц назад

Rodri still dey inside Nylon o, we neva tear am😂😂😂

Фото профиля Aliks N
Aliks N1 месяц назад

🤣🤣🤣 this guy with your 13:2 🤣🤣

Фото профиля 𝗢 𝙂 𝗢 🕷️
𝗢 𝙂 𝗢 🕷️1 месяц назад

Bami I day always enjoyed your content everyday 😂🤣 is very lively discussion ❤️ Na 99-1 🔥go be our aggregate by the end of the season Insha'allah 🤲

Фото профиля Fx
Fx1 месяц назад

If we dy in mood nah 99 3 we go best them 😂

Фото профиля Footy98
Footy981 месяц назад

Baami I confirm am 18 - 2

Фото профиля Comrade Emeka
Comrade Emeka1 месяц назад

Barca is winning the league with little challenge from Madrid, they are overwhelming favourites. I just dey laugh Madrid fans wey think way dem go win this league with Mourinho in big 2026

Фото профиля Melo Aloy
Melo Aloy1 месяц назад

You talk am ooo And it’s happening already 700-1

Фото профиля Nova_S
Nova_S1 месяц назад

As I dey watch the match I just dey remember your 91-2 dey shake head for Madrid 😂💔

Фото профиля BIG REPOSADO
BIG REPOSADO1 месяц назад

😂 🤣 FCB for life 🔵🔴

Фото профиля MOZILOW™
MOZILOW™1 месяц назад

Na Vinicius wey we no sell give u still Dey pepper you like this Abi na the UCL trophy you never win for ur club history

Фото профиля Jimoh abdulqudus
Jimoh abdulqudus1 месяц назад

And Rodri still dey fridge 😂

Фото профиля 𝖪𝗁𝖺𝗅𝗂𝗊💙❤️
𝖪𝗁𝖺𝗅𝗂𝗊💙❤️1 месяц назад

Which club this egbon Dey supports abeg?😂💙❤️

Фото профиля Haybeewhy
Haybeewhy1 месяц назад

Baba say ogiri-gbamila. You sabi that thing 👏 👍

Фото профиля Doski💰
Doski💰1 месяц назад

Barca wicked Ooo😂🤣

Фото профиля Moses
Moses1 месяц назад

Real Madrid go think say na last session ni 😂 if this current barca handle Real Madrid, dem go too beat them

Фото профиля Diego
Diego1 месяц назад

No be Ogirigbamila o 😂😂

Фото профиля LagosBoi💛
LagosBoi💛1 месяц назад

@olawaleolu93 This guy don muzz me😹😹

Фото профиля Moshood
Moshood1 месяц назад

Na that 13:2 they always make me laugh 😂

Фото профиля Yak
Yak1 месяц назад

18-1 😭😭❤️

Фото профиля SXUL
SXUL1 месяц назад

@PreciyIsi 18-2 😂😂😂😂😂💔😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Melo Aloy
Melo Aloy1 месяц назад

Visca Barca 💙❤️💙

Фото профиля Jose
Jose1 месяц назад

You no get sense egbon, you think Espanyol nah small team? I fit bet my life nah Draw Barca go play with them

Фото профиля Obi Chukwuma Joseph💙❤️
Obi Chukwuma Joseph💙❤️1 месяц назад

Funny enough you have been saying this but I haven't actually taken you to be serious. Anyway let's see how it goes

Фото профиля Boi lu.c
Boi lu.c1 месяц назад

Una go play espanyol for their home i go like see this 5:0

Фото профиля Badmus Suliat🇳🇬🇦🇷🇪🇸
Badmus Suliat🇳🇬🇦🇷🇪🇸1 месяц назад

This guy mouth sweet 😂😂

Фото профиля Daniel 💙❤️
Daniel 💙❤️1 месяц назад

Bruh😂😂😭😭

Фото профиля Stake ng 💤
Stake ng 💤1 месяц назад

84-2 normally. 😂

Фото профиля Pizarro 💙🔴
Pizarro 💙🔴1 месяц назад

This guy 😂😂🫵🫵🫵

Фото профиля David
David1 месяц назад

Aje 😂😂😂😂

Фото профиля The Revelation of God 💪💙❤️
The Revelation of God 💪💙❤️1 месяц назад

@PreciyIsi 13-2 too sure ehh 😂😂😂

Фото профиля 'Kanmi Bhadmus
'Kanmi Bhadmus1 месяц назад

That's the reason they want to sell Alvarez to Barcelona. The team will be so deadly and brutal.

Фото профиля Michael Throne
Michael Throne1 месяц назад

We go kill them 💯💙❤️

Фото профиля Melo Aloy
Melo Aloy1 месяц назад

Yes oo you said it

Фото профиля OG Forbes
OG Forbes1 месяц назад

My bro welcome to Hansi Flick league @job

Похожие видео