Video yรผkleniyor...

Video Yรผklenemedi

Shay una don confirm weitin I dey talk since ๐Ÿ˜๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜„๐Ÿ˜‚

65,707 gรถrรผntรผleme โ€ข 1 ay รถnce โ€ขvia X (Twitter)

34 Yorum

Abraham profil fotoฤŸrafฤฑ
Abraham1 ay รถnce

Rodri still dey inside Nylon o, we neva tear am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Aliks N profil fotoฤŸrafฤฑ
Aliks N1 ay รถnce

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ this guy with your 13:2 ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

๐—ข ๐™‚ ๐—ข ๐Ÿ•ท๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
๐—ข ๐™‚ ๐—ข ๐Ÿ•ท๏ธ1 ay รถnce

Bami I day always enjoyed your content everyday ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ is very lively discussion โค๏ธ Na 99-1 ๐Ÿ”ฅgo be our aggregate by the end of the season Insha'allah ๐Ÿคฒ

Fx profil fotoฤŸrafฤฑ
Fx1 ay รถnce

If we dy in mood nah 99 3 we go best them ๐Ÿ˜‚

Footy98 profil fotoฤŸrafฤฑ
Footy981 ay รถnce

Baami I confirm am 18 - 2

Comrade Emeka profil fotoฤŸrafฤฑ
Comrade Emeka1 ay รถnce

Barca is winning the league with little challenge from Madrid, they are overwhelming favourites. I just dey laugh Madrid fans wey think way dem go win this league with Mourinho in big 2026

Melo Aloy profil fotoฤŸrafฤฑ
Melo Aloy1 ay รถnce

You talk am ooo And itโ€™s happening already 700-1

Nova_S profil fotoฤŸrafฤฑ
Nova_S1 ay รถnce

As I dey watch the match I just dey remember your 91-2 dey shake head for Madrid ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

BIG REPOSADO profil fotoฤŸrafฤฑ
BIG REPOSADO1 ay รถnce

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿคฃ FCB for life ๐Ÿ”ต๐Ÿ”ด

MOZILOWโ„ข profil fotoฤŸrafฤฑ
MOZILOWโ„ข1 ay รถnce

Na Vinicius wey we no sell give u still Dey pepper you like this Abi na the UCL trophy you never win for ur club history

Jimoh abdulqudus profil fotoฤŸrafฤฑ
Jimoh abdulqudus1 ay รถnce

And Rodri still dey fridge ๐Ÿ˜‚

๐–ช๐—๐–บ๐—…๐—‚๐—Š๐Ÿ’™โค๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
๐–ช๐—๐–บ๐—…๐—‚๐—Š๐Ÿ’™โค๏ธ1 ay รถnce

Which club this egbon Dey supports abeg?๐Ÿ˜‚๐Ÿ’™โค๏ธ

Haybeewhy profil fotoฤŸrafฤฑ
Haybeewhy1 ay รถnce

Baba say ogiri-gbamila. You sabi that thing ๐Ÿ‘ ๐Ÿ‘

Doski๐Ÿ’ฐ profil fotoฤŸrafฤฑ
Doski๐Ÿ’ฐ1 ay รถnce

Barca wicked Ooo๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Moses profil fotoฤŸrafฤฑ
Moses1 ay รถnce

Real Madrid go think say na last session ni ๐Ÿ˜‚ if this current barca handle Real Madrid, dem go too beat them

Diego profil fotoฤŸrafฤฑ
Diego1 ay รถnce

No be Ogirigbamila o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

LagosBoi๐Ÿ’› profil fotoฤŸrafฤฑ
LagosBoi๐Ÿ’›1 ay รถnce

@olawaleolu93 This guy don muzz me๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Moshood profil fotoฤŸrafฤฑ
Moshood1 ay รถnce

Na that 13:2 they always make me laugh ๐Ÿ˜‚

Yak profil fotoฤŸrafฤฑ
Yak1 ay รถnce

18-1 ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญโค๏ธ

SXUL profil fotoฤŸrafฤฑ
SXUL1 ay รถnce

@PreciyIsi 18-2 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Melo Aloy profil fotoฤŸrafฤฑ
Melo Aloy1 ay รถnce

Visca Barca ๐Ÿ’™โค๏ธ๐Ÿ’™

Jose profil fotoฤŸrafฤฑ
Jose1 ay รถnce

You no get sense egbon, you think Espanyol nah small team? I fit bet my life nah Draw Barca go play with them

Obi Chukwuma Joseph๐Ÿ’™โค๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Obi Chukwuma Joseph๐Ÿ’™โค๏ธ1 ay รถnce

Funny enough you have been saying this but I haven't actually taken you to be serious. Anyway let's see how it goes

Boi lu.c profil fotoฤŸrafฤฑ
Boi lu.c1 ay รถnce

Una go play espanyol for their home i go like see this 5:0

Badmus Suliat๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Badmus Suliat๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ1 ay รถnce

This guy mouth sweet ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Daniel ๐Ÿ’™โค๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
Daniel ๐Ÿ’™โค๏ธ1 ay รถnce

Bruh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Stake ng ๐Ÿ’ค profil fotoฤŸrafฤฑ
Stake ng ๐Ÿ’ค1 ay รถnce

84-2 normally. ๐Ÿ˜‚

Pizarro ๐Ÿ’™๐Ÿ”ด profil fotoฤŸrafฤฑ
Pizarro ๐Ÿ’™๐Ÿ”ด1 ay รถnce

This guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿซต๐Ÿซต๐Ÿซต

David profil fotoฤŸrafฤฑ
David1 ay รถnce

Aje ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

The Revelation of God ๐Ÿ’ช๐Ÿ’™โค๏ธ profil fotoฤŸrafฤฑ
The Revelation of God ๐Ÿ’ช๐Ÿ’™โค๏ธ1 ay รถnce

@PreciyIsi 13-2 too sure ehh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

'Kanmi Bhadmus profil fotoฤŸrafฤฑ
'Kanmi Bhadmus1 ay รถnce

That's the reason they want to sell Alvarez to Barcelona. The team will be so deadly and brutal.

Michael Throne profil fotoฤŸrafฤฑ
Michael Throne1 ay รถnce

We go kill them ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’™โค๏ธ

Melo Aloy profil fotoฤŸrafฤฑ
Melo Aloy1 ay รถnce

Yes oo you said it

OG Forbes profil fotoฤŸrafฤฑ
OG Forbes1 ay รถnce

My bro welcome to Hansi Flick league @job

Benzer Videolar