Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She day advertise something else not visa 🤣
10 Kommentare

Heavenstraight🇧🇪vor 1 Jahr
To feed no easy na,she need it.

Khan 🧢 🌟vor 1 Jahr
Zero shame

Fillipo Sagavor 1 Jahr
Them go still deport this one She is heavily infested with demons E no dey take time for oyibo to spot the demons, especially in this Trump era

Adedotun 👑vor 1 Jahr
You don't understand the message, she's not advertising, all she's trying to tell us is that, she used what she has to get what she wants 😭

niola🦋vor 1 Jahr
These girls sef

Khan 🧢 🌟vor 1 Jahr
I tire

Nozy Funky Diablovor 1 Jahr
She Dey let you know say na that ass do the workings 🥴

wizkidpikinvor 1 Jahr
When I see all my ex 😭😂, chai her ex fit pass 100 😭😂. Ashawo done get passport she say she get visa 😂😂😂. Does she even know the meaning of Visa? Visa to Libya 😭😂😂😂😂😂.

LIVINGTRUTH_vor 1 Jahr
Abeg I just wake up

Alh Dowatvor 1 Jahr
She Dey find flight money 😂😂
