Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
She don reply 😭😂
10 Kommentare

“Wait a minute, maybe she isn’t that cute but I’m cute though” or whatever she said. Lol you bad influence, how about you shut tf up and don’t berate a young girl. With that your fake eyelash3s and ugly h@ir. Rubbish!

She replied, and those waiting was disappointed. She did well. Because I wonder why a young school girl would be discussing ticktockers.

That video pain Saida for real 😂 She just dey call that girl honey!

The make-up and filter are heavy.

As if your little sister no get phone to watch your videos online. Rubbish. Weak comeback.

Shey dey pursue her baby sis comot if she won make content but her baby sis go still watch am online. She and sense 🫲…🫱

80% babes like this no fit survive for here when uno say nobody send your papa and you need to hustle 😹

She is right tho

Na una wey dey post this thing I blame

I just they wait for the day them go say her noodles leak Twitter go shake.. 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Whose babe be this 😂 she don sleep with everybody 😭😭
TOIS🌴
12,949 Aufrufe • vor 16 Tagen
Sensitive content
Lekki streetboy don reply GehGeh ontop this Hilda Baci matter 😂😂😂
Cleverly 💐
222,452 Aufrufe • vor 8 Monaten
