Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She nearly craze...🌝
276,506 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

For girl wey go still use de phone de text another man

He go collect am back

@AkirikoC97362 😄😄 And boy face strong I no sure say e get good plan for the gurl 😄😄😄

@Emp_Josh31 I de tell u toto go don spoil na en this guy de buy phone give

Style wey she go give the guy go mad like say na her life depend on am

Tonight 😂😂 would be different

That Toto go make gbim that night 😢😢

Person dem don tie throw away for ocean!

She don already climb bed herself 😂😂

I don't say e no good oo, but like that he don unlock her level to high standard for another person after he leave her🤣

Me nkan

You wan craze

Yes 😏😂

I love the way she jump on bed Premium opoeuh tonight 😊

Na boys like you make these girls no rate us fr.

Girl wey go still leave you find who go upgrade am to 17pro max

Nigga is expecting something in return

She go fuck craze comot for him body 😂

Phone way she go use go another man house go f~ck, still use am tell you say she dy her mama house time will tell 😂

So iPhone has become an achievement 😭😭 what a poor country I just pity plenty people

Later did I force you to buy me phone

Na so I go take surprise my throat goat if she no fuck up before then.

See the joy in her face 🤭 couple months later what did you do for me

You just pushed her to the street full time,no worries you will not believe wetin your eyes go see 🙈

The tots go hear am today

Wetin be this 🤔

Make that boy use turning garri 4k her this night she no go complain 😹

Different style don sure that night 😂

For person wey go still cheat lmao😂😂

Una still dey do this thing 👀 for 2026?.

Any guy way go buy her new charger for future she go love am pass the one way buy phone 😂

Phone wey she go use go see another man and phone wey she go use give man number 😂

Na her biggest achievement in life be that with wig Them no dey ask boy money for business or investment

Something wey he for beat her if she no react like that

Na opueh she go use appreciate

Everybody yus dey say she go use am text another boy, she no first Dey text another boy before he buy her the phone? 😂😂😂

No worry u go soon here what have you don for me💔😹

The lady go unlock new crack style for the guy throughout the day..

she do face surgery?😂
Похожие видео
Sensitive content
Nahhh she bad af, she already marking her territory 🌝
👾vaa
243,287 просмотров • 5 месяцев назад
