Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
She think say she dey wise. 😂😂
208,241 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

She say nah All my effort😂

she wan cry😭😭

Ajeh😂

Nah the song sef Dey worry me 😭

This wife and stupid song whenever she wan run her husband street😂😂😂😂

Ogbono me dey go. Abi wetin be that song

Na that useless songs wey she dey always sing with confidence den kpai me 😂

And he still transferred the money! I no sure say e go come out again 🤣

Omo If my wife run me deception once... marriage over oh. Apology accepted. But take good care

May God never allow you to marry your enemies

He saved himself from paying for another thing lol if she no return the money, she go need money next time and he go tell her to go use the 21k do am… no stress 😎

Unfortunately, there are women like this. They don’t care about their husbands. They just take and take

Too late money way enter her hand no dey come back

The song bang walai. Afro hip hop piano

@MarkRockfo83522 When did you start greeting me

Which song is ogbonor me dey go 😂😂😂😂 Nigerian churches ehn 😂😂

She is always up to something 🤣

Hhahaha

This woman na case. Her dance steps dey burst brain

I like as the man don Dey learn now 👍

Ogbono me dey go, make you drag me with your grace This is the silliness in Nigerians that I love lol 😂

This girl na kolo🤣 which kind dance be that

Na that greeting at first spoil everything .. he was like when did you start greeting me .. she won play wayo be dat 😂

Once she start this her mumu song, she wan scam her husband 😂😂😂😂

Mumu man! Why he go transfer the 21k in the first place. That money don go

What kind of devilish satanic games are we encouraging women to play?

This is bad influence disguising as content

You never throway this your wife? 🤣🤣🤣

Nah Thats good afternoon part she fuck up her husband don sabi her matter 😂

No be this same woman wey carry tv that other time?

It’s her song that annoys me . 😂

The song enter

The song sef na another level 🤣😂🤣😂 werey think say she don make cool cash……bad market😂🤣

They both fit each other ehn

Laugh won deal with me here. Guy woman jam Guy man the draw no be here ogbono me dey go

He still no go see that money 🤣😂
Похожие видео
Sensitive content
Azigi say she no Dey fear ein l3ak video😂😂
Jasper Ziggle 🥷🇬🇭 🇺🇸
664,221 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Peller ask for chips from Jarvis, she land am curse dey think say na compliment😂💔Person way dey teach her yoruba no try oh😂
Beri🌚
97,465 просмотров • 4 месяцев назад
