Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Baba think say he wise ๐๐
90,561 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Werey no wan receive billing again he wan run ๐ from billing that one nha impossible task bro ๐ you must press that kudi that by force ๐๐๐

See this one no get brain ๐๐

Lmao ๐ He is clearly stating the impossible. Man Utd wey dey misbehave recently? Oga just go sleep, we know you are running from billing

In his dream

e go tey o. ๐ my club is not serious atm.

Baba no get shi shi to give ๐ญ๐

Baba really thinks say he wise, But sometimes, confidence fit pass wisdom by far. The funniest part be say he probably believes everybody else never notice wetin dey happen. Omo, this one na premium comedy

mad scope ๐๐

Omo ogbon, e be like Wike for head

Baba want use Man Utd winning 5 games in a row to escape billingโฆ
รhnliche Videos
Bruh be like you think say you wise๐๐ญ
Teejay Communication Hub
115,369 Aufrufe โข vor 3 Monaten
Sensitive content
Baba hear figure, he say this one nah serious matter ๐๐๐
Mardortii
59,780 Aufrufe โข vor 3 Monaten
